Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which movie is this?🥺
9 Yorum

UPDATEBOYZ 2 yıl önce
Understanding partners dey try sha

Mr. Simon2 yıl önce
This will not push me to get a girlfriend. I stand strong like OBO

BLÅK JËWEL ⚔️2 yıl önce
E no go better for movie, this is a relationship. He dey grab gbola, come kiss her, hug her ontop. If anyone is connected to either of them saying this is a movie, dey play.

Truth💨2 yıl önce
Be like na koku baboni remake

YEMMYCOCO✨2 yıl önce
This Timini ehn, I clearly understand 🤔 🤔

Princess Eve💊2 yıl önce
Superstar

edisonwrites2 yıl önce
Nancy is beautiful

Vector2 yıl önce
I'm sure there's nothing movie

Blackstan ✌️2 yıl önce
Omo I no fit date actress ooo High blood pressure go won finish me 😂😅 Me wey sabi overthink, small TikTok and parties wey my ex Dey do, I almost won die on top thinking. Never again!
Benzer Videolar
0:47
Sensitive content
Which movie is this?
catforx
59,680 görüntüleme • 2 yıl önce
