正在加载视频...
视频加载失败
Which one did you use?
17 条评论

Nokia 33 10 na inheritance for our house

Visa phone is missing out

Omo I remember playing football on my grandma's Nokia 33 10 Black and white colour

Everything.....moto berry

BlackBerry, Nokia 3310, express music, Motorola,Samsung,Sony Ericsson

33 10.

Where is Alcatel and Sagem

How old be dis man 😭

I don use everything still use am shift some pants sha 🙄

Nokia 33 10 , Sony Ericsson, Motorola zaror, black berry,,,,, I used all of this

All these phones wey dey tiff am for secondary school that year we go comot the memory card trek from school reach ikeja go sell the phone and memory card

Good old days 😃😃♥️

Black berry

Legend of the express Music with 2go 😩

3310 and express music is used

Na almost everything ooooo Ahhhhh SEFAN DOT RU and 2go I no fit forget oo

3310 ati express music yen 🤝😁😂
