ะะฐะณััะทะบะฐ ะฒะธะดะตะพ...
ะะต ัะดะฐะปะพัั ะทะฐะณััะทะธัั ะฒะธะดะตะพ
Who added this sound ๐๐๐
103,127 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 11 ะผะตัััะตะฒ ะฝะฐะทะฐะด โขvia X (Twitter)
ะะพะผะผะตะฝัะฐัะธะธ: 36

๐ถ๐ต Artificial catch you: you be man or woman ๐ถ๐ต Na u go catch am ursef: Na ur money e go do am 4u ๐ต๐ถ You go yelo pass yelo: u go catch moustache 4face ๐ถ๐ต u go get ur double colour: ur รฑyรฃsh go blรฃรงk like coal ๐ถ๐ต u sef go think say u dey fine: who say u fine?

That song really put me to sleep. ๐ด

Caro da bede

๐

D kain skin cancer he go get ehn??!!..no go be here

๐

He never start Dey smell?

E go first do you like say you the fresh you no go knw say you the evolve turn into plantain ๐

I don't blame people for their actions, whatever you decide to do for your self, I belive you know what you're doing, Tell me why would a grown man bleach his skin? Well all actions has consequences, we all know that.

How do people do this to themselves? @speciee @SlasherAdeyemi

E don try Make dem give him ambassador

Thereโs mental illness attached to bleaching I swear, youโve got to be mad to bleach your skin knowing how everyone that has done the shit look like. Itโs time to criminalize it

Bro is lowkey fading away ๐

Somebody advice this man to dey add cream on yansh

๐๐๐

#SkinBleaching #SkinLightning #Bleaching #Lightning #Selfhate #Africans #Lost

Who be this one girlfriend... Who dey advice am way he know dey take advice ...

Happy man cherishing the visible result of his caromented skin, just with small time d color will be uniform.

Yoruba boy trying to look like igbo

@Ovoh_of_Lagos ๐๐ญ๐ญ๐ญ

Lobatan ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wait so people still use this cream??๐๐

Minister of caro white ๐๐๐๐

๐๐

This one don turn to diety ๐ o ri bi awon alale ๐๐คฃ๐คฃ๐

Guess the tribe Wrong answers only๐คฆ

Turkey ๐๐๐

For him eye like that na him fine pass lol

This guy don fail brotherhood

See Olokuku Sha watin be this?

Ipara atun ni da๐

๐๐๐๐

Disgusting ๐คฎ

POP and Tiler Boys

Very stupid set people whenever I see a guy or lady thatโs bleach I know their thinking faculty is very low

๐๐๐๐ญ
