Loading video...
Video Failed to Load
Who again saw this Usher’s performance?
32 Comments

I hope y'all are seeing Usher doing same thing he has been doing for decades and no one is saying he should switch but when it comes to Mr P all of una go begin talk nonsense. Las las na we be our own problem. Una go dey alright las las.

This is who @PeterPsquare think he is

Make egbon usher leave this thing for Gen z na.. him don try the Aura no dey there again 😂

As una Dey enjoy usher mk una no ever insult Mr P again

Usher still doing this in 2026

We see am, but na when men never wise them dey use am chock us Men dey do wetin pass this one now na 😂

He too resemble lagosian

It’s not easy oo 😂

Foreign psquare @PeterPsquare 😄

Usher were in 2026 come on

And you all think this is user? 🤣🤣🤣 Una funny oh

Hmm

If na Mr p did dis tin now Una go bigin talk say his 44 he no suppose to be dancing again

Old schools never dies 🐐 in his time

That was smooth 👌

And people say they like this 😂

I do am pass am

I Was active

yikes

This guy's still living in 1980

Tell your Mr p to come and learn not forming local naija usher with same dance

All I see is that life isn’t easy for men 😁

Man still got it. 🔥

He still got it.

This one don fraa

Nobody will know that I trained Usher that shit !

This guy is too good 👍 Keep it up as usual 🔥🔥

My GOAT 🔥🔥🔥🔥🔥

Genius answer to Chris brown

Me 😂 I see am, but my brain never recover since then 😭

I even thought it was Asake

This is who Mr p think he is

