Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who are you visiting guys?๐
176,030 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
54 Kommentare

Iโm even confuse ๐ฉ

You like food ๐

Omo na wife and grandma house sure pass!!

Na one place you go visit now ๐

Did you not see the palm oil stew with my talking stage

๐๐

My grandma, so later i go branch my ex and go home to my wife ๐

Because of food, see as you dey do

Haaa! food e necessary oo cos i dey swallow saliva sef as i dey watch am

Grandma o๐

Mum and talking stage will have to take heart as other win my heart wholeheartedly

I don miss my grandma abeg ๐๐๐๐

@Olahbcy I canโt eat that fish ๐๐คฆ๐ผโโ๏ธ

@Olahbcy Really Fresh fish o

@Olahbcy I go throw up

My Ex no go too Bill me bcus we no dey together again So am visiting my Ex obviously.

Ewo be she n she nitori ounje

My Grandma later I return to my wife

Na one place you go visit o ๐

My best friend

I don't eat akara, I don't take okra, I don't take noodles, I don't take catfish

So what do you eat then

I am too weird when it comes to food. I am that human that goes partying and tells them to not gv me food ๐๐

My Ex o

See the way you are doing because of food๐

Leave my doing for me

I dey go grandma place bro

Everything is looking delicious oo

Please, is it wrong to be intentional about marrying a woman who enjoys cooking and more than happy to spoil you with healthy, delicious meals, provided that you also play your part well as a husband?

No itโs not wrong Thatโs what you want for yourself Even if the woman you love doesnโt know how to cook delicious meals, send her to catering school

Verily verily I say unto you, my ex have a comprehensive textbook on my preference.

@Zeessentials give credit to the owner of the video. This is her handle @chefhoa_

@chefhoa_ Thank you ๐๐พ Didnโt know sheโs on twitter

@chefhoa_ You can still tag her

@chefhoa_ I canโt edit my post again I don tag her for comment and her instagram handle is showing.

Talking stage on a Large scale bro๐

In all I wonโt visit Ex and grandma but others I will be there.

Wife >>>>>>>

Visit all of them o, chop for here chop for there ๐

@Elizabethojo01 Daughter and wife

Grandma

Actually, we do have 7 days in a week right? ๐๐

Mummy I'm sorry I'm visiting my best friend

THIS IS ART ๐

My wife and ex

If i visit my wife ba two food be that

My grandma ooo chaii

Bread ati ewa all day!!!!

Ise wo le n she sir ๐

I no be labourer o, but I just love the food naturally. ๐

Only the grace of God is sweeter than palm oil stew in this life

na now i confirm the love i get for me ex na forever love

Oga fun yin o Nitori eja tun tun ๐

Ohhhhh Lawddd
