ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
who ate the most egg in funny food challenge? ๐ฅ๐
35 ๆก่ฏ่ฎบ

The big guy no taste the Turkey sef๐๐

Omo this girl de muscular low key o๐ญ๐

They feed the werey with egg and e nor taste the turkey

Omo, see ehn women are intentional mehn! Who else noticed that she avoided eating from the turkey remnant that wasnโt hers? Meanwhile the other guy ate from her own remnant and didnโt care, even in the end when she came back she still picked the one she left behind. I bet she wouldnโt have eaten it if she knew the guy took a bite ๐๐๐

Are eggs that hard to chew at once?๐ ...ill try this and see

You nearly chop the whole egg yet you still want eat turkey, some leaders no do reach this before dem kpai dem ๐ญ๐.

You just dey chop egg like snake ๐คฆโโ๏ธ Instead make u slow down on the last 2 make another pesin fall victim ๐น

That guy in black shot ate more than 7eggs on my watch

No be 9ja babe again, ๐๐ Dem no dey use turkey play

Put one Ghanaian here and the game go finish by the first run ๐

Don't try these game with Chinese else, your eggs are gone๐

See as the girl face change when the guy removed the wig From ajebutter-esque to ajepako-esque

Itโs just a game why get sooo greedy to almost choke on food ๐ฉ

See as the girl face change after removal of the wig

This is not Nigeria, that egg first round like 9 would be singing in my tommie

Why Una go use egg do this challenge. Egg wey Dey quick choke person. ๐ ๐ฐ

๐๐๐. She looks so cute in the cornrows though

Later u guys will come and tease us as egg lovers Sia s3m

Man my type of girl Her body so fucking good ๐ญ

Work smart not hard, he shouldn't have eaten the last egg lol

E be like say the guy no rate turkey

This is so sweet and funny

@kiki_valerie Egg is for you Chicken is for us ๐น๐ค

That babe na man in disguise fr

I was just rooting for the girl๐๐

Bisa jadi gitu ya

So I go leave turkey dey swallow eggs

Una give me egg chop turkey ๐๐๐๐

@MooreSmog Make Una remain for the girl na ๐๐ญ

Her body is incredible. Sheโs putting in some work

seru juga tantangannya

Una gimme egg chop turkey ๐๐

Mumu content

Most African women look so much better without these cheap ass wigs.

Fresh trendy game If no be chicken wey I no get๐
