Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who be this guy ??😲🙆🏽‍♂️

338,106 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Provii 🚀
Provii 🚀1 год назад

24 days don pass since he do this video o😂

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄1 год назад

How you take know ?

Фото профиля BIG OLA😋
BIG OLA😋1 год назад

Na you go still post am when hand touch am😂

Фото профиля 👑 cruise 👑
👑 cruise 👑1 год назад

If 24hrs pass and president no do anything and you sef no do anything we go find you 🤌

Фото профиля THE KINGPIN 💯
THE KINGPIN 💯1 год назад

For this country? Lol all for content bruhaha. Na John wick fit rescue Nigeria like this

Фото профиля Lord Of Warri
Lord Of Warri1 год назад

Treason 😪😪😪 omo we nor go fit beg for you o… na only you use your mouth talk ham. This country the only law wey dey work na the one wey politicians go take arrest you.

Фото профиля Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 год назад

If the police see this, they will arrest this guy and charge him for threson against the presidency.

Фото профиля Cheeryn Cheery ❤️🧚🏾‍♀️👯‍♀️
Cheeryn Cheery ❤️🧚🏾‍♀️👯‍♀️1 год назад

Clout chasing and fame-hunting will land him in prison, no doubt. First, he’s out here impersonating the Nigerian Army; next, he’s threatening the president. Even if he deletes the video, people have already saved it. He’s in deep trouble now

Фото профиля EKITI NO. 1 SHAWARMA PLUG
EKITI NO. 1 SHAWARMA PLUG1 год назад

No worry, you go go continue chase that clout for cell.

Фото профиля Lagos Landlord & Osun, Kwara Tenant🇳🇬 🇺🇬 🇬🇭
Lagos Landlord & Osun, Kwara Tenant🇳🇬 🇺🇬 🇬🇭1 год назад

Why him come dey fear as e dey talk

Похожие видео