Loading video...
Video Failed to Load
Who be this guy?๐คฏ๐
39 Comments

This one madness don dey pass chicken own o๐๐

This guy don craze oo

People like you make mad people look at normal people like mad people

๐๐

Mattโs no Dey repeat fra asswearโฆ..na new one everytime ๐๐๐

@mrceocreation ๐๐๐ Michael don blow o

@mrceocreation Who e be?

@mrceocreation My guy is into multiple things. Solid photographer, and heโs got military background, heโs into interior decor, now a bouncer and heโs a very nice goalkeeper too o. Better hands. Iโm genuinely happy for him. Very crazy hustler. Finally going up there

Behind the scene

E no dey repeat Fra ๐ make i go TikTok go check comment section

To be frank with you. I like this content man. No lie

Nbl

Ahh this one don mad oooo, no how you go get some kind momey you go deh misbehave anyhow

Aura Dey cry ๐

Money wey u go use buy that dog food ๐ฅ ehen Juat waste am ๐๐๐๐

Who notice say na only interior the house get?

The werey did it Sha

Matta I love the guy

Tommy Shelby Ilorin ๐๐๐๐

๐๐

Wetin b dis๐ญ๐ญ๐

He has secretly opened the idea for thief to come to his house for robbery

This Matta and DJ chicken suppose link up for one time thingy

Anticipating

This guy na case alone on him own ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Hahaha

I don dey like this guy motion ๐

the umbrella is the real power move honestly

Bobo sinwin lo to๐

Baribasha the son of highest cappo

๐ money dy scatter person head true true ๐

My guy ๐๐๐

Wtf is this?

Using hammer to create space in a wall in 2026๐คฆ๐ปโโ๏ธ

Ko repeat fra ri ๐๐

Matta don mad oooo

This is the best content from him ever๐

Youโd need a sledgehammer and probably an hour to take out cinder blocks in Europe and North America, if not a concrete cutting saw.

I swr this guy don craze๐น๐๐

