Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this guy?🤯😂
39 Yorum

This one madness don dey pass chicken own o😂😂

This guy don craze oo

People like you make mad people look at normal people like mad people

😂😂

Matt’s no Dey repeat fra asswear…..na new one everytime 😂😂😂

@mrceocreation 😂😂😂 Michael don blow o

@mrceocreation Who e be?

@mrceocreation My guy is into multiple things. Solid photographer, and he’s got military background, he’s into interior decor, now a bouncer and he’s a very nice goalkeeper too o. Better hands. I’m genuinely happy for him. Very crazy hustler. Finally going up there

Behind the scene

E no dey repeat Fra 😂 make i go TikTok go check comment section

To be frank with you. I like this content man. No lie

Nbl

Ahh this one don mad oooo, no how you go get some kind momey you go deh misbehave anyhow

Aura Dey cry 😂

Money wey u go use buy that dog food 🥘 ehen Juat waste am 😂😂😂😂

Who notice say na only interior the house get?

The werey did it Sha

Matta I love the guy

Tommy Shelby Ilorin 😂😆😂😂

😂😂

Wetin b dis😭😭😂

He has secretly opened the idea for thief to come to his house for robbery

This Matta and DJ chicken suppose link up for one time thingy

Anticipating

This guy na case alone on him own 🤣🤣🤣

Hahaha

I don dey like this guy motion 😂

the umbrella is the real power move honestly

Bobo sinwin lo to😂

Baribasha the son of highest cappo

😂 money dy scatter person head true true 😂

My guy 😂😂😂

Wtf is this?

Using hammer to create space in a wall in 2026🤦🏻♂️

Ko repeat fra ri 😂😂

Matta don mad oooo

This is the best content from him ever😂

You’d need a sledgehammer and probably an hour to take out cinder blocks in Europe and North America, if not a concrete cutting saw.

I swr this guy don craze😹😂😂

