Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
who be this mumu 😭💔💔💔💔
20,799 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

May we not turn to mumu for the wrong person o😂😂

E be like say the guy dey among didinrin group

If your name is Lekan Drop aza 😂😂😂 W for all Lekan

Funny people 😅😂🤣 no be man ♂️ he be na xx man lol

That guy life don spoil! God! abeg if I go be like this, Take me! 🙏🙏

He reach to ask fr

Make sure say Na you he bimbo

This is scripted jeeere

She go learn maths

He dense o 😭

Didinrin association !!! 🔊

Dodoyo

Dodoyo

😂😂😂

This guy is too foolish

Love is all about understanding 🤣🤣🤣🤣

Who is that😹😹

Dodoyo go dance tungba.

ddy

E don enter trap😂

This is a lie. I don't believe we still have men like this. Omo Dem don use this one o. 😆 😆 😆 😂

For 2026 this man still dey 2006

Buoda ode

Even her voice say it all

I tire 😂

In as much as this is a content, it’s still some guys reality.

E reach ask

This one dey craze

dodoyo

Eleyi matun go yato o…

Dodoyo go danca kelebu

Nawa oo

Ahhh... Oloriburuku wo ni eléyìí

Content
Benzer Videolar
Sensitive content
OWARIDA 😭😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔 fuck you yhwach
⭐ D_D ⭐
51,619 görüntüleme • 9 gün önce
