Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who be this Tozo guy ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก

23,048 Aufrufe โ€ข vor 13 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Caleb
Calebvor 13 Tagen

ATAMA DANCE NOW PLEASE ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Unique
Uniquevor 13 Tagen

Comot go where person wey better pass Rogers

Profilbild von Joshua
Joshuavor 13 Tagen

You no know say na luck una use win league before?

Profilbild von Sam_Cfcfpl
Sam_Cfcfplvor 13 Tagen

Best keeper in the league ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bartistuta
Bartistutavor 13 Tagen

Today is bright๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Pelumi_Dele d'light
Pelumi_Dele d'lightvor 13 Tagen

You just spit nonsense. I guess youโ€™re seeking engagement tho. If e pain you too much go sign contract and replace him. Started blaming the young Tzolis because of a day of bad game. Guy just shush ๐Ÿคซ

Profilbild von Emmysaint
Emmysaintvor 13 Tagen

I talk am Say all this people wey dey do football content are only interested in there content creating... because you lose match you dey shout....

Profilbild von person_pikin
person_pikinvor 13 Tagen

U see how it feels after laughing at Chelsea ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Cay
Cayvor 13 Tagen

Na to dey block all this MFs calling out Tzolis keh? Abi this one ti Yawerey ni.... you no even sabi football ๐Ÿ˜’ we lost base on tactical play. They are tactically better than us. You no talk about Tactics you dey blame one player ๐Ÿ˜ด

Profilbild von Remlex___
Remlex___vor 13 Tagen

Shut up man when he dey deliver you no set ring light mumu man nah all match we go win?

Profilbild von BORNUNITEDโ˜€๏ธ๐Ÿคซโค๏ธ
BORNUNITEDโ˜€๏ธ๐Ÿคซโค๏ธvor 13 Tagen

So now him no good because say una loose omo no blame anybody o, na the whole arsenal team make you blame ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von 3rdbn
3rdbnvor 13 Tagen

go watch best of malouda and compare him to saka, come back and tell me we have an average winger in him. Tzolis was never gonna be our main man there.

Profilbild von Drizz | Zetarium|KRAIN๐Ÿ’œ
Drizz | Zetarium|KRAIN๐Ÿ’œvor 13 Tagen

Una just dey give rival fans tools The only problem I see in that attack is saka Heโ€™s been dull

Profilbild von Drizz | Zetarium|KRAIN๐Ÿ’œ
Drizz | Zetarium|KRAIN๐Ÿ’œvor 13 Tagen

Cโ€™mon make una rest Ordinary steeze una no get Why calling out Tzolis When he was winning why didnโ€™t you call him out

Profilbild von Kutthroatbill๐Ÿ…Fam
Kutthroatbill๐Ÿ…Famvor 13 Tagen

Arsenal migow ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hub pidgin
Hub pidginvor 13 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von its_justbeamboh
its_justbeambohvor 13 Tagen

Una no get consistency, today, na world class signing, tomorrow na nonsense ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Rice, Gumarice, saka, raya, your entire 11 were shit ๐Ÿ˜

Profilbild von KingWesOfficial
KingWesOfficialvor 13 Tagen

Oga no come here come Dey rant, go support Chelsea or man unitedโ€ฆ hw many clubs dn keep the records we kept the past 7 matches winningโ€ฆ i loss u dn carry camera Dey talk plenty, are u a fan or a content creator..

Profilbild von Blaze โœจ
Blaze โœจvor 13 Tagen

Na when Arsenal lose them de remember say their player na average ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿ”ด@onlywith(uzodi)โšช๏ธ
๐Ÿ”ด@onlywith(uzodi)โšช๏ธvor 13 Tagen

You're overreacting. Brighton were very good today, and they made us look bad... Simple

Profilbild von Moses adeshina
Moses adeshinavor 13 Tagen

take it easy oo

Profilbild von flex Ministar
flex Ministarvor 13 Tagen

Oga shut up and stop talking rubbish Tzolis is far better off than saka since the start of the season If you don't know how to analyze football or watch football Stop posting rubbish Abeg

Profilbild von ADAMS SAMSON
ADAMS SAMSONvor 13 Tagen

Shut up abeg when he Dey ball for you where you Dey โ€ฆ.dey follow your screen argue

Profilbild von 3rdbn
3rdbnvor 13 Tagen

Atama my guy, lol. we need that reality check. Tzolis no tell Gabi and Konsa to allow those 2 shots.

Profilbild von Azeez Adewumi
Azeez Adewumivor 13 Tagen

You Dey craze.. no be you dey shout say una sign better player when Rogers no gree?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Tzolis is only good when the team is good๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Cash wan kill ahm the other day ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Fashcut
Fashcutvor 13 Tagen

lol when him Dey deliver you no complain just only one lost. Oga go and sleep COYG ๐Ÿ†

Profilbild von Ntuimodesty
Ntuimodestyvor 13 Tagen

No be you say na world best winger? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ACB SAVAGE (AFC ๐Ÿ”ซ)
ACB SAVAGE (AFC ๐Ÿ”ซ)vor 13 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von STUNT
STUNTvor 13 Tagen

Now Tzoli is nonsense. This is so mumu.. clowns ๐Ÿคก full this Arsenal fans

Profilbild von EKEFRE || GRAPHIC DESIGNER & VIDEO EDITOR
EKEFRE || GRAPHIC DESIGNER & VIDEO EDITORvor 13 Tagen

Just one lost una don turn on players

Profilbild von AllenAFC
AllenAFCvor 13 Tagen

Plastic fan๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Teddy
Teddyvor 13 Tagen

U no go cry nke

ร„hnliche Videos