Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this Tozo guy 😡😡
23,048 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

ATAMA DANCE NOW PLEASE 😂

Comot go where person wey better pass Rogers

You no know say na luck una use win league before?

Best keeper in the league 😂😂😂

Today is bright🤣🤣

You just spit nonsense. I guess you’re seeking engagement tho. If e pain you too much go sign contract and replace him. Started blaming the young Tzolis because of a day of bad game. Guy just shush 🤫

I talk am Say all this people wey dey do football content are only interested in there content creating... because you lose match you dey shout....

U see how it feels after laughing at Chelsea 😂😂😂

Na to dey block all this MFs calling out Tzolis keh? Abi this one ti Yawerey ni.... you no even sabi football 😒 we lost base on tactical play. They are tactically better than us. You no talk about Tactics you dey blame one player 😴

Shut up man when he dey deliver you no set ring light mumu man nah all match we go win?

So now him no good because say una loose omo no blame anybody o, na the whole arsenal team make you blame 🤣😂

go watch best of malouda and compare him to saka, come back and tell me we have an average winger in him. Tzolis was never gonna be our main man there.

Una just dey give rival fans tools The only problem I see in that attack is saka He’s been dull

C’mon make una rest Ordinary steeze una no get Why calling out Tzolis When he was winning why didn’t you call him out

Arsenal migow 😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Una no get consistency, today, na world class signing, tomorrow na nonsense 🤣🤣 Rice, Gumarice, saka, raya, your entire 11 were shit 😏

Oga no come here come Dey rant, go support Chelsea or man united… hw many clubs dn keep the records we kept the past 7 matches winning… i loss u dn carry camera Dey talk plenty, are u a fan or a content creator..

Na when Arsenal lose them de remember say their player na average 😂😂😂

You're overreacting. Brighton were very good today, and they made us look bad... Simple

take it easy oo

Oga shut up and stop talking rubbish Tzolis is far better off than saka since the start of the season If you don't know how to analyze football or watch football Stop posting rubbish Abeg

Shut up abeg when he Dey ball for you where you Dey ….dey follow your screen argue

Atama my guy, lol. we need that reality check. Tzolis no tell Gabi and Konsa to allow those 2 shots.

You Dey craze.. no be you dey shout say una sign better player when Rogers no gree?😂😂 Tzolis is only good when the team is good😂😂 Cash wan kill ahm the other day 😂

lol when him Dey deliver you no complain just only one lost. Oga go and sleep COYG 🏆

No be you say na world best winger? 😂

🤣😂🤣

Now Tzoli is nonsense. This is so mumu.. clowns 🤡 full this Arsenal fans

Just one lost una don turn on players

Plastic fan😂😂😂

U no go cry nke
