Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who be wizkid?

149,705 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля ♠️ ASHOGBON OF LAGOS 👑 ♠️
♠️ ASHOGBON OF LAGOS 👑 ♠️1 год назад

You just matched when Wizkid went for shopping to when OSAKS WENT DOR FASHION WEEEK … Normally as your face be i supose don know say na another LOW IQ 30BG you be …

Фото профиля SIZWE-BANSI
SIZWE-BANSI1 год назад

No go lose weight . Carry body like Christian mothers Dey compare people wey don make am

Фото профиля MR RIGHT (WINNER)
MR RIGHT (WINNER)1 год назад

Let me lecture you who a celebrity his . This davido own it’s his team mate that did and posted now this is who a celebrity his WIZKID a station in Europe where the once that publish him and you can hear them shouting his name . They know him do they know yours

Фото профиля DAVIDO-Heir✨🇧🇪
DAVIDO-Heir✨🇧🇪1 год назад

Ask caterefe who be wizkid

Фото профиля Eleniyan youngzy 🇳🇬 🇬🇧
Eleniyan youngzy 🇳🇬 🇬🇧1 год назад

Na Davido show venue be that ozwo

Фото профиля DJ Uzi 🎧 🦅♥️👑
DJ Uzi 🎧 🦅♥️👑1 год назад

Omo this 30bg una mumu ooo , u see davido wey come for concert and the crowd are expecting him already, and Big wiz 🦅♥️ wey just come out of store , who u think say them go hail pass , ozor una tool useless for that camp

Фото профиля Ayotife
Ayotife1 год назад

King of muzik

Фото профиля HEM
HEM1 год назад

Mumu. Wizkid just left the store stupid!! Fat fuck, you Dey compare people instead of you to go gym or wear shirt.

Фото профиля ʙʟɪᴢᴢ™
ʙʟɪᴢᴢ™1 год назад

This kind dullness fit Dey cause headache

Фото профиля Big sholly ❤️🦅
Big sholly ❤️🦅1 год назад

No go watch watin u de chop. Allow fat occupy where brain suppose fit in. 😒

Похожие видео