正在加载视频...
视频加载失败
WHO CALLED MY NAME ??? 😮💨
32,379 次观看 • 11 天前 •via X (Twitter)
42 条评论

Na me o ..you never run my package

🤣 what package

The thing you promise me last week 🌝🌝

AMG baby 😂🔥

TEMPLE OF GOD 🦅💞🤍

Not me waiting to hear sabiigal echoes out of the blues 😂

Big Fish

🤣🤣

You stay @ odili Road?

More wins dear. So happy for your growth

😂😂😂them no fit mention car make she no show

🤣 Car girl for real oooh!!!

Sabi girl

momma listening to FOLA >>>>>❤️💐

My top 5 favorite 😩

me sef go play am for Benz one dey 😭❤️

You never gimme funds

Been chanting your name momma🥹❤️

Mama when you go buy aggressive G wagon

😂😂 not in my bucket list for now

Na soo you go come shock us

#Thatbenzgall @midrizzy1

Na Asake

Na meee I wan sing for you make you spray me money 😂😂

Nah man buy am for you

I am the one

🥹🥹❤️

Me

Evidence full everywhere

SABIICHUKWU

She too sabii 🔥

I am the one @midrizzy1 Do something for the street boys

😂

Chai...Sabiichukwu of Good life

My sabi girl🩷🩷

@abazwhyllzz I like your vibes

Na me I wan beg for money 😭😂😂

How much you wan beg na🤣

I wan beg for 20k but after at all I go manage any amount 🥲

The AMG is giving a kind of vibe😂

@midrizzy1 girl oh 🤣🤣 If I come Lagos, I go like make you cruise me with this your Benz 😂

My Inspiration 💯
相关视频
Sensitive content
Hey y’all so my friend (who is a black man) has a roommate who falsely accused him of sexual harassment because he touched her pans and called the police. Her name is Mila Jovanovic
𝒃𝒍𝒐𝒔𝒔𝒐𝒎 | october’s very own ☆ ✩ ☆
22,089,136 次观看 • 2 年前
