Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

219,495 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von Alex Core
Alex Corevor 1 Monat

@Guccistarboi Avoid people like that girl that’s hyping him. She’s dangerous

Profilbild von STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤vor 1 Monat

Na very wicked person

Profilbild von Iceyxr
Iceyxrvor 1 Monat

@Guccistarboi Bruh this got me lol 😂 more. You see that part Gbavido said Gently ah wey he shake him head go left for him mind he go dey talk say if you see me for here again call me bastard

Profilbild von STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤vor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von ᴊɪᴍᴍʏ
ᴊɪᴍᴍʏvor 1 Monat

@Guccistarboi “Row rowww roww,Gently gently” 😂Obiyo ni seh

Profilbild von Deborah
Deborahvor 1 Monat

@Guccistarboi Tiktok people are wicked 🤣 When I went through the comments section I wan die🤣

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 1 Monat

@Guccistarboi Omoh this video too comot water from Davido eye 😂😂😂

Profilbild von Michael Scofield🩶🦅
Michael Scofield🩶🦅vor 1 Monat

@Guccistarboi

Profilbild von Caleb
Calebvor 1 Monat

@Guccistarboi Na album ouna suppose dey stream oo na this one dey trend😂

Profilbild von 𝗝𝐔ꪀ𝐢🔌😈
𝗝𝐔ꪀ𝐢🔌😈vor 1 Monat

@Guccistarboi Omo u useless 🤣🤣

Profilbild von 𝐁𝐚𝐧𝐚
𝐁𝐚𝐧𝐚vor 1 Monat

@Guccistarboi Sweet song Davido voice just Dey sweet me Wizkid or Burna Boy can’t do it

Profilbild von BigMike
BigMikevor 1 Monat

@Guccistarboi God abeg oooo, I nor fit laugh.

Profilbild von osama ✰
osama ✰vor 1 Monat

@Guccistarboi e too tap 😂

Profilbild von Kelly Umah
Kelly Umahvor 1 Monat

@Guccistarboi Can we start cooking now

Profilbild von SKIDA🎱
SKIDA🎱vor 1 Monat

@Guccistarboi ThankGod say I no be 30BG

Profilbild von De god's 👹👺
De god's 👹👺vor 1 Monat

@Guccistarboi My number 1 na him Una take Dey dark engagement Abi

Profilbild von TRUE NORTH STAR
TRUE NORTH STARvor 1 Monat

@Guccistarboi Ah omo dis man is better of a comedian, being a musician for him is just a total waste of time 💔😂

Profilbild von W!$dom🤯
W!$dom🤯vor 1 Monat

@Guccistarboi Funniest part is the lady is a fan of wizkid music

Profilbild von idan orlando
idan orlandovor 1 Monat

@Guccistarboi Na TikTok people o😂😂

Profilbild von 🗽
🗽vor 1 Monat

@Guccistarboi Nothing pain me pass the girl wey Dey do Adlibs🤦🏽‍♂️.. very wicked somebody

Profilbild von Idan Soteria 😘🦋🧚
Idan Soteria 😘🦋🧚vor 1 Monat

@Guccistarboi @realwolog Make Una leave my idol na😭😭😭😭😭

Profilbild von Bims_🖤
Bims_🖤vor 1 Monat

@Guccistarboi This sound don Dey trend Davido go Dey happy 🤣🤣🤣

Profilbild von Hush Da Banks
Hush Da Banksvor 1 Monat

@Guccistarboi A kid in my area sang this song in his school and he was beaten mercilessly for trying to change the from it original form 🤣🤣🤣

Profilbild von adisaedu
adisaeduvor 1 Monat

@Guccistarboi He match😭

Profilbild von 🦅
🦅vor 1 Monat

@Guccistarboi Nah anything wey come him brain he dey talk God😭😭😭

Profilbild von SIMATINIYA
SIMATINIYAvor 1 Monat

@Guccistarboi

Profilbild von Settle For Less
Settle For Lessvor 1 Monat

@Guccistarboi Nothing were davido never see for Nigerian hand

Profilbild von U6e 🇺🇸
U6e 🇺🇸vor 1 Monat

@Guccistarboi @realwolog this is heartbroken 💔

Profilbild von Big sholly
Big shollyvor 1 Monat

@Guccistarboi Gucci please na

Profilbild von Wise man clothing ✂️🧵👕
Wise man clothing ✂️🧵👕vor 1 Monat

@Guccistarboi Deserve a better award

Profilbild von Big Sound ⏱️🤴🏿
Big Sound ⏱️🤴🏿vor 1 Monat

@Guccistarboi Watch Davido will release that song on a better beat and better flow, I too trust am 😂 Who remembered how the song Risky came out ??😂😂😂

Profilbild von Nonso Thelight
Nonso Thelightvor 1 Monat

@Guccistarboi 😂😂😂😂

Profilbild von Ezek Ekani
Ezek Ekanivor 1 Monat

@Guccistarboi Roll your boat 😂😂

Profilbild von OCTAVE!!!!!
OCTAVE!!!!!vor 1 Monat

@Guccistarboi It’s funny how people don’t know this is groove

Profilbild von Big Saint 📸
Big Saint 📸vor 1 Monat

@Guccistarboi @Glassykuz Row for me joor

Profilbild von NOCALLERID🦅❤️
NOCALLERID🦅❤️vor 1 Monat

@Guccistarboi Lmao 🤣

Profilbild von Slot junior
Slot juniorvor 1 Monat

@Guccistarboi E sure me say nah one FC member 😭😹

Ähnliche Videos