Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who did this?😭😭
Комментарии: 37

@Guccistarboi Avoid people like that girl that’s hyping him. She’s dangerous

Na very wicked person

@Guccistarboi Bruh this got me lol 😂 more. You see that part Gbavido said Gently ah wey he shake him head go left for him mind he go dey talk say if you see me for here again call me bastard

😂😂😂

@Guccistarboi “Row rowww roww,Gently gently” 😂Obiyo ni seh

@Guccistarboi Tiktok people are wicked 🤣 When I went through the comments section I wan die🤣

@Guccistarboi Omoh this video too comot water from Davido eye 😂😂😂

@Guccistarboi

@Guccistarboi Na album ouna suppose dey stream oo na this one dey trend😂

@Guccistarboi Omo u useless 🤣🤣

@Guccistarboi Sweet song Davido voice just Dey sweet me Wizkid or Burna Boy can’t do it

@Guccistarboi God abeg oooo, I nor fit laugh.

@Guccistarboi e too tap 😂

@Guccistarboi Can we start cooking now

@Guccistarboi ThankGod say I no be 30BG

@Guccistarboi My number 1 na him Una take Dey dark engagement Abi

@Guccistarboi Ah omo dis man is better of a comedian, being a musician for him is just a total waste of time 💔😂

@Guccistarboi Funniest part is the lady is a fan of wizkid music

@Guccistarboi Na TikTok people o😂😂

@Guccistarboi Nothing pain me pass the girl wey Dey do Adlibs🤦🏽♂️.. very wicked somebody

@Guccistarboi @realwolog Make Una leave my idol na😭😭😭😭😭

@Guccistarboi This sound don Dey trend Davido go Dey happy 🤣🤣🤣

@Guccistarboi A kid in my area sang this song in his school and he was beaten mercilessly for trying to change the from it original form 🤣🤣🤣

@Guccistarboi He match😭

@Guccistarboi Nah anything wey come him brain he dey talk God😭😭😭

@Guccistarboi

@Guccistarboi Nothing were davido never see for Nigerian hand

@Guccistarboi @realwolog this is heartbroken 💔

@Guccistarboi Gucci please na

@Guccistarboi Deserve a better award

@Guccistarboi Watch Davido will release that song on a better beat and better flow, I too trust am 😂 Who remembered how the song Risky came out ??😂😂😂

@Guccistarboi 😂😂😂😂

@Guccistarboi Roll your boat 😂😂

@Guccistarboi It’s funny how people don’t know this is groove

@Guccistarboi @Glassykuz Row for me joor

@Guccistarboi Lmao 🤣

@Guccistarboi E sure me say nah one FC member 😭😹
