Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

219,495 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

Alex Core profil fotoğrafı
Alex Core1 ay önce

@Guccistarboi Avoid people like that girl that’s hyping him. She’s dangerous

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤 profil fotoğrafı
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 ay önce

Na very wicked person

Iceyxr profil fotoğrafı
Iceyxr1 ay önce

@Guccistarboi Bruh this got me lol 😂 more. You see that part Gbavido said Gently ah wey he shake him head go left for him mind he go dey talk say if you see me for here again call me bastard

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤 profil fotoğrafı
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 ay önce

😂😂😂

ᴊɪᴍᴍʏ profil fotoğrafı
ᴊɪᴍᴍʏ1 ay önce

@Guccistarboi “Row rowww roww,Gently gently” 😂Obiyo ni seh

Deborah profil fotoğrafı
Deborah1 ay önce

@Guccistarboi Tiktok people are wicked 🤣 When I went through the comments section I wan die🤣

FC ❤️🦅 profil fotoğrafı
FC ❤️🦅1 ay önce

@Guccistarboi Omoh this video too comot water from Davido eye 😂😂😂

Michael Scofield🩶🦅 profil fotoğrafı
Michael Scofield🩶🦅1 ay önce

@Guccistarboi

Caleb profil fotoğrafı
Caleb1 ay önce

@Guccistarboi Na album ouna suppose dey stream oo na this one dey trend😂

𝗝𝐔ꪀ𝐢🔌😈 profil fotoğrafı
𝗝𝐔ꪀ𝐢🔌😈1 ay önce

@Guccistarboi Omo u useless 🤣🤣

𝐁𝐚𝐧𝐚 profil fotoğrafı
𝐁𝐚𝐧𝐚1 ay önce

@Guccistarboi Sweet song Davido voice just Dey sweet me Wizkid or Burna Boy can’t do it

BigMike profil fotoğrafı
BigMike1 ay önce

@Guccistarboi God abeg oooo, I nor fit laugh.

osama ✰ profil fotoğrafı
osama ✰1 ay önce

@Guccistarboi e too tap 😂

Kelly Umah profil fotoğrafı
Kelly Umah1 ay önce

@Guccistarboi Can we start cooking now

SKIDA🎱 profil fotoğrafı
SKIDA🎱1 ay önce

@Guccistarboi ThankGod say I no be 30BG

De god's 👹👺 profil fotoğrafı
De god's 👹👺1 ay önce

@Guccistarboi My number 1 na him Una take Dey dark engagement Abi

TRUE NORTH STAR profil fotoğrafı
TRUE NORTH STAR1 ay önce

@Guccistarboi Ah omo dis man is better of a comedian, being a musician for him is just a total waste of time 💔😂

W!$dom🤯 profil fotoğrafı
W!$dom🤯1 ay önce

@Guccistarboi Funniest part is the lady is a fan of wizkid music

idan orlando profil fotoğrafı
idan orlando1 ay önce

@Guccistarboi Na TikTok people o😂😂

🗽 profil fotoğrafı
🗽1 ay önce

@Guccistarboi Nothing pain me pass the girl wey Dey do Adlibs🤦🏽‍♂️.. very wicked somebody

Idan Soteria 😘🦋🧚 profil fotoğrafı
Idan Soteria 😘🦋🧚1 ay önce

@Guccistarboi @realwolog Make Una leave my idol na😭😭😭😭😭

Bims_🖤 profil fotoğrafı
Bims_🖤1 ay önce

@Guccistarboi This sound don Dey trend Davido go Dey happy 🤣🤣🤣

Hush Da Banks profil fotoğrafı
Hush Da Banks1 ay önce

@Guccistarboi A kid in my area sang this song in his school and he was beaten mercilessly for trying to change the from it original form 🤣🤣🤣

adisaedu profil fotoğrafı
adisaedu1 ay önce

@Guccistarboi He match😭

🦅 profil fotoğrafı
🦅1 ay önce

@Guccistarboi Nah anything wey come him brain he dey talk God😭😭😭

SIMATINIYA profil fotoğrafı
SIMATINIYA1 ay önce

@Guccistarboi

Settle For Less profil fotoğrafı
Settle For Less1 ay önce

@Guccistarboi Nothing were davido never see for Nigerian hand

U6e 🇺🇸 profil fotoğrafı
U6e 🇺🇸1 ay önce

@Guccistarboi @realwolog this is heartbroken 💔

Big sholly profil fotoğrafı
Big sholly1 ay önce

@Guccistarboi Gucci please na

Wise man clothing ✂️🧵👕 profil fotoğrafı
Wise man clothing ✂️🧵👕1 ay önce

@Guccistarboi Deserve a better award

Big Sound ⏱️🤴🏿 profil fotoğrafı
Big Sound ⏱️🤴🏿1 ay önce

@Guccistarboi Watch Davido will release that song on a better beat and better flow, I too trust am 😂 Who remembered how the song Risky came out ??😂😂😂

Nonso Thelight profil fotoğrafı
Nonso Thelight1 ay önce

@Guccistarboi 😂😂😂😂

Ezek Ekani profil fotoğrafı
Ezek Ekani1 ay önce

@Guccistarboi Roll your boat 😂😂

OCTAVE!!!!! profil fotoğrafı
OCTAVE!!!!!1 ay önce

@Guccistarboi It’s funny how people don’t know this is groove

Big Saint 📸 profil fotoğrafı
Big Saint 📸1 ay önce

@Guccistarboi @Glassykuz Row for me joor

NOCALLERID🦅❤️ profil fotoğrafı
NOCALLERID🦅❤️1 ay önce

@Guccistarboi Lmao 🤣

Slot junior profil fotoğrafı
Slot junior1 ay önce

@Guccistarboi E sure me say nah one FC member 😭😹

Benzer Videolar