Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who directed this movie ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

115,423 Aufrufe โ€ข vor 2 Jahren โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Jahren

He was less bothered about all the bullets that was coming from down but was in some day scared about the one that was coming from up. Baba face up leave down

Profilbild von JBEE โค๏ธโค๏ธโค๏ธ
JBEE โค๏ธโค๏ธโค๏ธvor 2 Jahren

Na prison all them suppose go ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Both directors and actors ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Jahren

All them ๐Ÿ˜‚

Profilbild von XO XO
XO XOvor 2 Jahren

Dem suppose arrest everybody wey contribute even if na 1% effort for this movie๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Akin Pitan
Akin Pitanvor 2 Jahren

E no go pass Itele. Na im dey do this kind nonsense.

Profilbild von Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Jahren

Haaaa๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Fischer๐Ÿฆ…
Fischer๐Ÿฆ…vor 2 Jahren

If I be actor, plenty movie roles wey I go Dey reject because e go reduce my steeze if I run am.๐Ÿ˜Ž

Profilbild von Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Jahren

Walai

Profilbild von Oluwadamilare
Oluwadamilarevor 2 Jahren

Aye ooo ๐Ÿ˜‚ helicopter wey catch fire before who quench the fire before he crash ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Jahren

Naso me sef dey ask since ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos