Loading video...
Video Failed to Load
Who directed this movie ๐ญ๐ญ๐๐
10 Comments

Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ2 years ago
He was less bothered about all the bullets that was coming from down but was in some day scared about the one that was coming from up. Baba face up leave down

JBEE โค๏ธโค๏ธโค๏ธ2 years ago
Na prison all them suppose go ๐๐๐ Both directors and actors ๐

Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ2 years ago
All them ๐

XO XO2 years ago
Dem suppose arrest everybody wey contribute even if na 1% effort for this movie๐๐๐๐

Akin Pitan2 years ago
E no go pass Itele. Na im dey do this kind nonsense.

Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ2 years ago
Haaaa๐๐

Fischer๐ฆ
2 years ago
If I be actor, plenty movie roles wey I go Dey reject because e go reduce my steeze if I run am.๐

Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ2 years ago
Walai

Oluwadamilare2 years ago
Aye ooo ๐ helicopter wey catch fire before who quench the fire before he crash ๐

Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ2 years ago
Naso me sef dey ask since ๐
Related Videos
0:33
Sensitive content
When yo bitch harder than you ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐ than gone hide behind her mannn this shit a Tubi movie
DAIMONEY ๐ต
1,159,964 views โข 1 year ago
