Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who directed this movie 😭😭😂😂
10 Yorum

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
He was less bothered about all the bullets that was coming from down but was in some day scared about the one that was coming from up. Baba face up leave down

JBEE ❤️❤️❤️2 yıl önce
Na prison all them suppose go 😂😂😂 Both directors and actors 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
All them 😂

XO XO2 yıl önce
Dem suppose arrest everybody wey contribute even if na 1% effort for this movie😂😂😂😂

Akin Pitan2 yıl önce
E no go pass Itele. Na im dey do this kind nonsense.

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
Haaaa😂😂

Fischer🦅2 yıl önce
If I be actor, plenty movie roles wey I go Dey reject because e go reduce my steeze if I run am.😎

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
Walai

Oluwadamilare2 yıl önce
Aye ooo 😂 helicopter wey catch fire before who quench the fire before he crash 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
Naso me sef dey ask since 😂
