Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who do you think is missing from this list?🦠 #deeman #jeeznation
20,600 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Alabi never reach here na one of him top fans

Post fraa😂😭 Just use this acct do celeb work

God abeg no let am blow biko🙏

Chella use the craze thing blow, can history repeat itself or bro should wrap it up

😂😂😂😂😂

Oh my jeez

Early signs of madness

See person wey bandit suppose help us kidnap 🤦♂️🤦♂️🥴

See as your werey dey waste cooling paste 🤌

You Dey ask yourself wether you don mad you wey don mad already

Who be fracko

Werey sell me your x account

A psychiatrist

Bro bomb o

Omo

Chain

Hit maker 🔥

Fraa nation

Afro madness 😂

😏

Hello, soni music found your content very inspiring, we’ll like to work with you and give you ambassadorial aspect for a role with your music. Send message let make a deal of $25,000 for a start.

See wetin you Dey use 35 thousand followers do Oloriiibuu

Wetin be this o lord

😆 🤣

I go block ur papa now

I love this sound!

You be werey, lol

The Deeman don mad
Похожие видео
Sensitive content
Who do you think is behind this fellow here?
🇺🇸Lionel🇺🇸
31,944 просмотров • 5 месяцев назад
