Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who drinks water like that in the first place?
62,942 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
23 Kommentare

I know of a guy that drinks water from the bottom He bites the bottom

Dey play...Talent choke!

🤣

People wey normal for this country no reach 5 😹😹

No rage bait me no rage bait me no rage bait me

They love playing with our intelligence

I do actually

Wetin be this true true mtcheeewwww

This one don fra

This one na range bathing😂😂

Dangbana people do 😂

I lost brain cells watching this 😔

i think this is just for the camera.

Better thirt never catch you

He tried one of the reasons to learn even when you know keep learning

What is this nonsense nau 😩

What are we not seeing in Nigeria

Everything nah content now

Wetin be this😂😂

Some people sha wan let dem know sah dem deh alive 😒

I guess he is advising himself

Am I mad or he is crazy??😹😹😹

What’s wrong with this brother ?
