Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who edit this thing 😂😂
34 Yorum

Two person dey do business dey cash out! Una dey chose sides 😆 🤣 😂

Aura for Aura 😅😅

VDM is a middle man in car business, it's somebody container the person wants to use VDM to sell market. He is from northern NIGERIA Alhaji Yunusa Yakubu

This is not going to end soon oo

Blord rn

People are goated on this app.... what a nice editing......let the show continue between Blord and VDM

D latest skit makers in town, blord & vdm .. two rich clowns feeding off the gullible & Naive Nigerians

This VDM don rich like mad before our very eyes oh 😳. Many women wey no like am then now to they him DM they offer many things to am

40ft container 1.9billion 😂😂😂😂 no na 1.9trillion thief’s

Lol 🤣🤣🤣 Omo this war go long ooo

Lol.. Blord think say container na only for him.. He nor believe say any other person can bring in container

Blord go wan craze as he Dey watch this

Wetin concern poor man 🧍♂️

This fight makes sense oo😂

The edit sharp a swear

40-47 30,000

Wake up with this narrative..

This their fight no day end??

This gbagbos no go end anytime soon o

This two just Dey catch cruise

People sabi edit😂😂😂

These two ehn😂😂

Internet sweet like party rice 😂

E reach to ask

If u watch am pass 5 times gather here 😂😂

Anybody wey believe say these two guys dey fight just dey gullible😂😂😂

This person no nice😂😭

Who pass you pass you 👍

We don't rush we're not thieves. Pour me urine 🤣🤣🤣

Nigerians and mad talent

VDM win this round hands down

MADD oo😂😂😂

Na ratel boys 😂😂

Na wa oo some of una dey smoke oo 😭😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Who ever edit this messy asf with voice over lmfao bru😂😂
Flight clips only
78,779 görüntüleme • 7 ay önce
