Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who edit this thing ๐๐
34 Kommentare

Two person dey do business dey cash out! Una dey chose sides ๐ ๐คฃ ๐

Aura for Aura ๐ ๐

VDM is a middle man in car business, it's somebody container the person wants to use VDM to sell market. He is from northern NIGERIA Alhaji Yunusa Yakubu

This is not going to end soon oo

Blord rn

People are goated on this app.... what a nice editing......let the show continue between Blord and VDM

D latest skit makers in town, blord & vdm .. two rich clowns feeding off the gullible & Naive Nigerians

This VDM don rich like mad before our very eyes oh ๐ณ. Many women wey no like am then now to they him DM they offer many things to am

40ft container 1.9billion ๐๐๐๐ no na 1.9trillion thiefโs

Lol ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Omo this war go long ooo

Lol.. Blord think say container na only for him.. He nor believe say any other person can bring in container

Blord go wan craze as he Dey watch this

Wetin concern poor man ๐งโโ๏ธ

This fight makes sense oo๐

The edit sharp a swear

40-47 30,000

Wake up with this narrative..

This their fight no day end??

This gbagbos no go end anytime soon o

This two just Dey catch cruise

People sabi edit๐๐๐

These two ehn๐๐

Internet sweet like party rice ๐

E reach to ask

If u watch am pass 5 times gather here ๐๐

Anybody wey believe say these two guys dey fight just dey gullible๐๐๐

This person no nice๐๐ญ

Who pass you pass you ๐

We don't rush we're not thieves. Pour me urine ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nigerians and mad talent

VDM win this round hands down

MADD oo๐๐๐

Na ratel boys ๐๐

Na wa oo some of una dey smoke oo ๐ญ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Who ever edit this messy asf with voice over lmfao bru๐๐
Flight clips only
78,779 Aufrufe โข vor 7 Monaten
