Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who edit this thing 😂😂

131,062 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля 𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒
𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒8 месяцев назад

Two person dey do business dey cash out! Una dey chose sides 😆 🤣 😂

Фото профиля Benjamin⚪
Benjamin⚪8 месяцев назад

Aura for Aura 😅😅

Фото профиля Free Guy
Free Guy8 месяцев назад

VDM is a middle man in car business, it's somebody container the person wants to use VDM to sell market. He is from northern NIGERIA Alhaji Yunusa Yakubu

Фото профиля 𝐅𝕆𝐑𝐓𝕌𝐍𝔸𝐓𝔼 𝔾𝐔𝕐
𝐅𝕆𝐑𝐓𝕌𝐍𝔸𝐓𝔼 𝔾𝐔𝕐8 месяцев назад

This is not going to end soon oo

Фото профиля engokelex
engokelex8 месяцев назад

Blord rn

Фото профиля iamkolawole
iamkolawole8 месяцев назад

People are goated on this app.... what a nice editing......let the show continue between Blord and VDM

Фото профиля Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealth8 месяцев назад

D latest skit makers in town, blord & vdm .. two rich clowns feeding off the gullible & Naive Nigerians

Фото профиля West
West8 месяцев назад

This VDM don rich like mad before our very eyes oh 😳. Many women wey no like am then now to they him DM they offer many things to am

Фото профиля .com
.com8 месяцев назад

40ft container 1.9billion 😂😂😂😂 no na 1.9trillion thief’s

Фото профиля OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧8 месяцев назад

Lol 🤣🤣🤣 Omo this war go long ooo

Фото профиля Godwin Osuma
Godwin Osuma8 месяцев назад

Lol.. Blord think say container na only for him.. He nor believe say any other person can bring in container

Фото профиля Godson Iyiosa
Godson Iyiosa8 месяцев назад

Blord go wan craze as he Dey watch this

Фото профиля kng^Euro
kng^Euro8 месяцев назад

Wetin concern poor man 🧍‍♂️

Фото профиля Mag bby 😘
Mag bby 😘8 месяцев назад

This fight makes sense oo😂

Фото профиля Lanre Cool 🇳🇬🇦🇺
Lanre Cool 🇳🇬🇦🇺8 месяцев назад

The edit sharp a swear

Фото профиля Elena💚||the lagos shoe plug👌
Elena💚||the lagos shoe plug👌8 месяцев назад

40-47 30,000

Фото профиля Gab
Gab8 месяцев назад

Wake up with this narrative..

Фото профиля 8miles🦍
8miles🦍8 месяцев назад

This their fight no day end??

Фото профиля Emenike_7
Emenike_78 месяцев назад

This gbagbos no go end anytime soon o

Фото профиля Darbado
Darbado8 месяцев назад

This two just Dey catch cruise

Фото профиля Mezie
Mezie8 месяцев назад

People sabi edit😂😂😂

Фото профиля Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍8 месяцев назад

These two ehn😂😂

Фото профиля Famous 🧸
Famous 🧸8 месяцев назад

Internet sweet like party rice 😂

Фото профиля Big Henzzy
Big Henzzy8 месяцев назад

E reach to ask

Фото профиля MOST WANTED OG
MOST WANTED OG8 месяцев назад

If u watch am pass 5 times gather here 😂😂

Фото профиля Daniel Sarah
Daniel Sarah8 месяцев назад

Anybody wey believe say these two guys dey fight just dey gullible😂😂😂

Фото профиля Heismide✨🔝
Heismide✨🔝8 месяцев назад

This person no nice😂😭

Фото профиля Zoey
Zoey8 месяцев назад

Who pass you pass you 👍

Фото профиля SOM
SOM8 месяцев назад

We don't rush we're not thieves. Pour me urine 🤣🤣🤣

Фото профиля Bernard Manu
Bernard Manu8 месяцев назад

Nigerians and mad talent

Фото профиля ROTIMI OF LÉRÉ
ROTIMI OF LÉRÉ8 месяцев назад

VDM win this round hands down

Фото профиля Golden Bachelor 🌹Xo
Golden Bachelor 🌹Xo8 месяцев назад

MADD oo😂😂😂

Фото профиля Head of state 🎖️🚨
Head of state 🎖️🚨8 месяцев назад

Na ratel boys 😂😂

Фото профиля HEISGIFT
HEISGIFT8 месяцев назад

Na wa oo some of una dey smoke oo 😭😂

Похожие видео