正在加载视频...
视频加载失败
Who else can relate to this? 🥺❤️
63,981 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Na me be this 3 years ago though I still never see am clear but thank God for growth

It’s good to have good friends around ❤️❤️ I fit relate wella

This video make me happy i no go lie Cus this is literally me and my guys Nobody dey entitled to anything, we do for each other freely if e dey and u wey dem dey do for seff go find someway to repay them ❤️ Brotherly love

My brother stayed with me for months and anytime he carry woman na hotel straight. I talk tire he no hear I just leave am till he comot for my side he no bring woman omo to stay for person house no easy I swear even the person wey de accommodate person self e no easy for am too

Mehn I won’t lie I have friends like this and I pray God Elevate me so I can show em love too❤️🙏🏿

Ralate is my name 🫂

This is me right now I pray to get my own space soon

Executive upholstery 😂😂

😂 If you have a squatter friend that thinks this way, you’re truly truly a child of God coz e no Dey happen, them go Dey act like say na them get house sef

I will never forget Bros Beejay,took me in like we were blood related.Stayed with him for a year + and he never treated me like I wasn’t family.Thank God for growth,i have done some for him but e still dey my plans say i go do more for am.Allah

I no fit relate sha the one I put for house no Dey help for house chores at all everywhere go dirty instead of am go sweep him go still drink pure water throw the nylon for kitchen make him boy tidy am up for am 💔

Good friend no go make you reason say life dey trouble you sha ❤️.

100% I can relate to this and I pray God bless Taiwo for me wherever he dey now and everything will workout for him my gee for life 🫶🏽🙏

I fit relate I get guys like this and I also get ones wey go do like you no inconvenient them but still go dey give you some kind eyes if you dey use their things 😂 bro, nothing be like your own but I appreciate my guys wey dey show love steady ♥️

Omo this Tinubu regime don change everything oo💔

Guyman life omo. Friends like this >>>

This clip really makes me remember my room mate in school, he pays for the rent but I’m the one making the rules. He made me feel like I’m the king, law maker and decision maker. He brings food and I make order of sharing formula. I owe him a lot tbh

It’s not always like this ooo Na 1 st week all these one go end But then I can’t count the number of friends I have accomodate for more than a year and I will never see it as a problem

E fit be say na that night car go get accident for him hand Life ehhnnn☹️

I can relate low key bruh

No b all of dem get sense o. Most of them dirty like 😂 thank God for growth sha

Too real I pray God elevate me too so I can show love.. my cousin dey try for me mhennnn 🫂

E dey amaze me how some friends go later make am deb abandon their paddy man,when you ask dem go say dem no owe anybody anything....my eye blur for 2023 men,money no dey change anybody o,money dey only bring out your real character

I wish it was really like this my bro

Life no suppose hard oloun ngbo

Na me be that house owner 😂

Men will always have each other's backs

As I dey watch am I wan cry 😢

The friends wey dey outside now no won do anything when they visit you or add anything them wait for you till you use your mouth tell them what to do.

@Kunzzy_3 Women no fit be like this to each other laiye. Na to Dey form "feminist” online 😂

@lowestleo if I hear say you no understand 😂😂😂

I can relate to this 100 percent 🥹

That’s how e suppose no be only one person go Dey run am ,, e go tired and wahala go Dey happen

This is my man Dat guy na correct G

Omo I can’t relate ooooo I’ve been all by myself I don’t bother nobody
相关视频
Sensitive content
All men can relate to this 🥺❤️
𝙉𝙞𝙩𝙞𝙨𝙝
80,966 次观看 • 1 年前
