Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who else think what I’m thinking 😂🙆🏿♂️
46,919 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

ika muji😂😂 e fii don commot phone like that

Looks can be deceiving and condemning too even before you get to know the person. Sure he looks wacko…he might have the kindest of soul…yet.

Ika muji sef dey go mosque

Any ije wey don lost otilor 😂😂

Say he fit move phone abi

E go done move like two phone 😂

This one wan come achieve phone

Weyrey won join bandits 😂😂😂

Omoh I first think say nar bandit

Make everyone check their pocket oo

phones go too miss

Omoh this guy don high before going to mosque 😂

Ika muji

Repentant something something …

If uu loose guard lasan he go still do him mind 😂

Muji Omo werey 😂

Sha guide your phone, na these kind people dey steal phones and slippers for mosques

Who be ur family 😂

Muji Omo werey he go later pack their slippers make dem no worry 😂

Ahhh

Muji ti lo muje ni jumat

He wan commot am

Eyin loyo emi o bo

Ika muji

Sha keep your phone

Muji agege 😂

Phone go lost , good palm sandal go disappear

Na why I dey put my shoes where I can see them

Omo sundderland

Small Muji omo Werey 😂

Is he related to Tobi Nation?

Na muftaqah.....e don set foe egbon adugbo

bata don miss 😂😂😂

Oti lawo mu eje 😂😂
