Loading video...
Video Failed to Load
Who is active? Generational Wealth?
119,988 views • 3 days ago •via X (Twitter)
52 Comments

You done comot crypto wan put us for gambling?

You welcome

Wealth is Life 🧬 o

True

Make I go check the site abeg

The site no be for everybody oh!

Should I drop wallet address?

For what exactly?

Seems like you're locked in on big wins already....I thought you might want to do a giveaway 😊😊

Happy Saturday sir

Bro!!!

I dey game o boss

Normal

Mad 🔥🔥🔥

😎😎😎

I get 6 running tickets currently from them if e bang I go update you. I been day find your promo code when I been wan register that time but I no see.

How e wan be now

Am always active

For giveaways?

Yes. And everything else. 😎

Hope if we loss u go do refund😂😂. Crypto amd betting na same thing, jst dat one go jst kill u instantly while d other na slow death, u go dey see ur moni dey disappear slowly 😂😂

I am

For Giveaway?

You ready pay subscription?

So you also got that free mentality?

Nah, im asking people who are saying put me on.. Nothing is free, even in free Town

bro I am broken please send me some

Wetin break you?

lost all on kimchi and other memecoins, I am now in debt

Been active since yesterday

Doing what?

Bro na you get that website,no lie

A giveaway?

Huh? Give what?

King of alpha ✌️

Boss wealth is health care I swear I played yesterday

12 games untop 1.60 odds

Do they accept naira?

see update o

No loud am 🤣

1.6 odd? Are you guys even normal?

I am

For Giveaway?

Yeah...anyone

Na paid gig be this

Mumu

U day advertise dis rubbish mak we go day subscribe with 10k 25k nd 40k for game way go still cut u no well y u no use 50k na 5k u use werey

Always cheif

The link?

Try dey drop code chairman

All that game for 1.6 odds…

Yesss

