正在加载视频...

视频加载失败

143,686 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

48 条评论

Abiola Olagoke 的头像
Abiola Olagoke1 个月前

low key all these their songs dey sweet oo

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

🙆‍♂️

Abiola Olagoke 的头像
Abiola Olagoke1 个月前

na true now. Hear the oriki now

JiokoBlock 的头像
JiokoBlock1 个月前

Things like these should never be seen on social media. Una just dey spoil traditions and cultural heritage ffs.

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

Calm down that's a movie set.

Best Drive Motors Nigeria Limited 的头像
Best Drive Motors Nigeria Limited1 个月前

@vimval_ Lolol 😂 He didn't know. He supposed to have seen actresses there. Na Saheed Osupa dey lead dem

JiokoBlock 的头像
JiokoBlock1 个月前

@AyoOloriEbi 🤦‍♂️🤦‍♂️🤐🤐

Best Drive Motors Nigeria Limited 的头像
Best Drive Motors Nigeria Limited1 个月前

@AyoOloriEbi No worries bro We move Happy Sunday

JiokoBlock 的头像
JiokoBlock1 个月前

@AyoOloriEbi 🙌

Dotkom🥶 的头像
Dotkom🥶1 个月前

And all of them get nyash

Esther Brown 的头像
Esther Brown1 个月前

Abeg oh na osun elections I Dey wait for oh no go give me nightmares abeg 😂

Mister Lẹkki Ọmọluabi 的头像
Mister Lẹkki Ọmọluabi1 个月前

Holy holy holy Witches✊🏻 Dudu ati pupa n jo fun funfun ni abẹ igi Iroko. This video depicts the Cycle of life🙌🏻

Red Lion 的头像
Red Lion1 个月前

You actually posted this in the middle of the night 🤣🤣🤣🤣… I for no sleep again

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣

Sony🤎 的头像
Sony🤎1 个月前

why you carry our video for meeting yesterday 😒

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

My supreme leader, i am sorry. 🙌

Sony🤎 的头像
Sony🤎1 个月前

we go discuss your matter for meeting today

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

Edakun fa. 🙏🏻

Omoiyanurse 的头像
Omoiyanurse1 个月前

Who carry phone and ring light come meeting again

TimTim the 🐐 的头像
TimTim the 🐐1 个月前

Be like say I dey hear OTA 😳

Tubigg Davies 的头像
Tubigg Davies1 个月前

This one dey bandits dey roam everywhere

Omole Adeola Rotimi 的头像
Omole Adeola Rotimi1 个月前

Oh Baba you be Werey aswear

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Chillbox 的头像
Chillbox1 个月前

Imagine Asake or Seyi Vibez jump on this beat with a fast tempo. Make Alhaji Saheed dey drop chorus dey go like this. Person fit dance kill himself!

Freeman 的头像
Freeman1 个月前

Real witches don't be deceived always pray, especially when you're living in southern states

Danny boi 的头像
Danny boi1 个月前

Una get power Na him country be like this God punish una

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

God punish you too. Omo were

Dipo 的头像
Dipo1 个月前

Witches don’t exist or maybe they are now extinct because if witches truly existed in 2026, one Gen-Z baddie content creator witch go don do snap or TikTok for coven because that would be premium content. No witches anywhere!

MERLIN!! 的头像
MERLIN!!1 个月前

Them dey protect their vote?

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) 的头像
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 个月前

Na so

Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬 的头像
Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬1 个月前

We dey here..

AGBAGBA 的头像
AGBAGBA1 个月前

E pain me as I no see this video download. I for use am traumatize my wife

Pace innovations 的头像
Pace innovations1 个月前

Why them dey always reference Ado for this kind settings

Tundey Bakre 的头像
Tundey Bakre1 个月前

Awon iya mi 🐦 🐦 🐦 🐦‍⬛ 🦜 🦚 🐦 🐦‍⬛ 🦜 🦚 🪶 🦢 awon eiye bagebage

noname 的头像
noname1 个月前

I just dey enter from meeting now

st. tope 的头像
st. tope1 个月前

Mayfair Witches

Danbaba 的头像
Danbaba1 个月前

@iamFawilous why you no come meeting yesterday? You miss o, better gbedu dey

Dori babe 😍 💕 的头像
Dori babe 😍 💕1 个月前

You should be worshiping him

Emmanuel 的头像
Emmanuel1 个月前

Them get nyash that the beautiful tin

Soft Angel 的头像
Soft Angel1 个月前

Hope say na movie shoot

Ovie OkêhOghèné Okiemute 的头像
Ovie OkêhOghèné Okiemute1 个月前

Witch wey get yansh

Paul 的头像
Paul1 个月前

What is going on here

John Laz Esq. 的头像
John Laz Esq.1 个月前

What’s the name of the movie?

Baba Gaddafi 的头像
Baba Gaddafi1 个月前

@seyfunmi E wo kaka awon eleye

MM. 的头像
MM.1 个月前

Fvck, I missed meeting today🥹🦉

Universe 的头像
Universe1 个月前

Make them book you for this show and you no come as a musician 😂

ADUFE 的头像
ADUFE1 个月前

Is this like a film production shit or actual mothers are in towns

Adeyinka Ayekooto 的头像
Adeyinka Ayekooto1 个月前

Celebrating Adeleke win.

相关视频

The Dragon is Awake
0:38

Sensitive content

The Dragon is Awake

0HOUR1

39,856 次观看 • 7 个月前