Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

143,686 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

48 Kommentare

Profilbild von Abiola Olagoke
Abiola Olagokevor 1 Monat

low key all these their songs dey sweet oo

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

🙆‍♂️

Profilbild von Abiola Olagoke
Abiola Olagokevor 1 Monat

na true now. Hear the oriki now

Profilbild von JiokoBlock
JiokoBlockvor 1 Monat

Things like these should never be seen on social media. Una just dey spoil traditions and cultural heritage ffs.

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

Calm down that's a movie set.

Profilbild von Best Drive Motors Nigeria Limited
Best Drive Motors Nigeria Limitedvor 1 Monat

@vimval_ Lolol 😂 He didn't know. He supposed to have seen actresses there. Na Saheed Osupa dey lead dem

Profilbild von JiokoBlock
JiokoBlockvor 1 Monat

@AyoOloriEbi 🤦‍♂️🤦‍♂️🤐🤐

Profilbild von Best Drive Motors Nigeria Limited
Best Drive Motors Nigeria Limitedvor 1 Monat

@AyoOloriEbi No worries bro We move Happy Sunday

Profilbild von JiokoBlock
JiokoBlockvor 1 Monat

@AyoOloriEbi 🙌

Profilbild von Dotkom🥶
Dotkom🥶vor 1 Monat

And all of them get nyash

Profilbild von Esther Brown
Esther Brownvor 1 Monat

Abeg oh na osun elections I Dey wait for oh no go give me nightmares abeg 😂

Profilbild von Mister Lẹkki Ọmọluabi
Mister Lẹkki Ọmọluabivor 1 Monat

Holy holy holy Witches✊🏻 Dudu ati pupa n jo fun funfun ni abẹ igi Iroko. This video depicts the Cycle of life🙌🏻

Profilbild von Red Lion
Red Lionvor 1 Monat

You actually posted this in the middle of the night 🤣🤣🤣🤣… I for no sleep again

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Sony🤎
Sony🤎vor 1 Monat

why you carry our video for meeting yesterday 😒

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

My supreme leader, i am sorry. 🙌

Profilbild von Sony🤎
Sony🤎vor 1 Monat

we go discuss your matter for meeting today

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

Edakun fa. 🙏🏻

Profilbild von Omoiyanurse
Omoiyanursevor 1 Monat

Who carry phone and ring light come meeting again

Profilbild von TimTim the 🐐
TimTim the 🐐vor 1 Monat

Be like say I dey hear OTA 😳

Profilbild von Tubigg Davies
Tubigg Daviesvor 1 Monat

This one dey bandits dey roam everywhere

Profilbild von Omole Adeola Rotimi
Omole Adeola Rotimivor 1 Monat

Oh Baba you be Werey aswear

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Chillbox
Chillboxvor 1 Monat

Imagine Asake or Seyi Vibez jump on this beat with a fast tempo. Make Alhaji Saheed dey drop chorus dey go like this. Person fit dance kill himself!

Profilbild von Freeman
Freemanvor 1 Monat

Real witches don't be deceived always pray, especially when you're living in southern states

Profilbild von Danny boi
Danny boivor 1 Monat

Una get power Na him country be like this God punish una

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

God punish you too. Omo were

Profilbild von Dipo
Dipovor 1 Monat

Witches don’t exist or maybe they are now extinct because if witches truly existed in 2026, one Gen-Z baddie content creator witch go don do snap or TikTok for coven because that would be premium content. No witches anywhere!

Profilbild von MERLIN!!
MERLIN!!vor 1 Monat

Them dey protect their vote?

Profilbild von AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)vor 1 Monat

Na so

Profilbild von Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬
Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬vor 1 Monat

We dey here..

Profilbild von AGBAGBA
AGBAGBAvor 1 Monat

E pain me as I no see this video download. I for use am traumatize my wife

Profilbild von Pace innovations
Pace innovationsvor 1 Monat

Why them dey always reference Ado for this kind settings

Profilbild von Tundey Bakre
Tundey Bakrevor 1 Monat

Awon iya mi 🐦 🐦 🐦 🐦‍⬛ 🦜 🦚 🐦 🐦‍⬛ 🦜 🦚 🪶 🦢 awon eiye bagebage

Profilbild von noname
nonamevor 1 Monat

I just dey enter from meeting now

Profilbild von st. tope
st. topevor 1 Monat

Mayfair Witches

Profilbild von Danbaba
Danbabavor 1 Monat

@iamFawilous why you no come meeting yesterday? You miss o, better gbedu dey

Profilbild von Dori babe 😍 💕
Dori babe 😍 💕vor 1 Monat

You should be worshiping him

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 1 Monat

Them get nyash that the beautiful tin

Profilbild von Soft Angel
Soft Angelvor 1 Monat

Hope say na movie shoot

Profilbild von Ovie OkêhOghèné Okiemute
Ovie OkêhOghèné Okiemutevor 1 Monat

Witch wey get yansh

Profilbild von Paul
Paulvor 1 Monat

What is going on here

Profilbild von John Laz Esq.
John Laz Esq.vor 1 Monat

What’s the name of the movie?

Profilbild von Baba Gaddafi
Baba Gaddafivor 1 Monat

@seyfunmi E wo kaka awon eleye

Profilbild von MM.
MM.vor 1 Monat

Fvck, I missed meeting today🥹🦉

Profilbild von Universe
Universevor 1 Monat

Make them book you for this show and you no come as a musician 😂

Profilbild von ADUFE
ADUFEvor 1 Monat

Is this like a film production shit or actual mothers are in towns

Profilbild von Adeyinka Ayekooto
Adeyinka Ayekootovor 1 Monat

Celebrating Adeleke win.

Ähnliche Videos

The Dragon is Awake
0:38

Sensitive content

The Dragon is Awake

0HOUR1

39,856 Aufrufe • vor 7 Monaten