Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who is awake?
143,686 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 48

low key all these their songs dey sweet oo

🙆♂️

na true now. Hear the oriki now

Things like these should never be seen on social media. Una just dey spoil traditions and cultural heritage ffs.

Calm down that's a movie set.

@vimval_ Lolol 😂 He didn't know. He supposed to have seen actresses there. Na Saheed Osupa dey lead dem

@AyoOloriEbi 🤦♂️🤦♂️🤐🤐

@AyoOloriEbi No worries bro We move Happy Sunday

@AyoOloriEbi 🙌

And all of them get nyash

Abeg oh na osun elections I Dey wait for oh no go give me nightmares abeg 😂

Holy holy holy Witches✊🏻 Dudu ati pupa n jo fun funfun ni abẹ igi Iroko. This video depicts the Cycle of life🙌🏻

You actually posted this in the middle of the night 🤣🤣🤣🤣… I for no sleep again

🤣🤣🤣🤣🤣

why you carry our video for meeting yesterday 😒

My supreme leader, i am sorry. 🙌

we go discuss your matter for meeting today

Edakun fa. 🙏🏻

Who carry phone and ring light come meeting again

Be like say I dey hear OTA 😳

This one dey bandits dey roam everywhere

Oh Baba you be Werey aswear

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Imagine Asake or Seyi Vibez jump on this beat with a fast tempo. Make Alhaji Saheed dey drop chorus dey go like this. Person fit dance kill himself!

Real witches don't be deceived always pray, especially when you're living in southern states

Una get power Na him country be like this God punish una

God punish you too. Omo were

Witches don’t exist or maybe they are now extinct because if witches truly existed in 2026, one Gen-Z baddie content creator witch go don do snap or TikTok for coven because that would be premium content. No witches anywhere!

Them dey protect their vote?

Na so

We dey here..

E pain me as I no see this video download. I for use am traumatize my wife

Why them dey always reference Ado for this kind settings

Awon iya mi 🐦 🐦 🐦 🐦⬛ 🦜 🦚 🐦 🐦⬛ 🦜 🦚 🪶 🦢 awon eiye bagebage

I just dey enter from meeting now

Mayfair Witches

@iamFawilous why you no come meeting yesterday? You miss o, better gbedu dey

You should be worshiping him

Them get nyash that the beautiful tin

Hope say na movie shoot

Witch wey get yansh

What is going on here

What’s the name of the movie?

@seyfunmi E wo kaka awon eleye

Fvck, I missed meeting today🥹🦉

Make them book you for this show and you no come as a musician 😂

Is this like a film production shit or actual mothers are in towns

Celebrating Adeleke win.
Похожие видео
Sensitive content
SHE'S AWAKE AND AWARE OF WHO IS POISONING THE GOY!M 👊 Source: DarknessToLight.111
Jasper Truth 🇺🇸 🇨🇦
48,131 просмотров • 5 месяцев назад
Sensitive content
The Dragon is Awake
0HOUR1
39,856 просмотров • 7 месяцев назад
