Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

143,686 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

48 Yorum

Abiola Olagoke profil fotoğrafı
Abiola Olagoke1 ay önce

low key all these their songs dey sweet oo

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

🙆‍♂️

Abiola Olagoke profil fotoğrafı
Abiola Olagoke1 ay önce

na true now. Hear the oriki now

JiokoBlock profil fotoğrafı
JiokoBlock1 ay önce

Things like these should never be seen on social media. Una just dey spoil traditions and cultural heritage ffs.

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

Calm down that's a movie set.

Best Drive Motors Nigeria Limited profil fotoğrafı
Best Drive Motors Nigeria Limited1 ay önce

@vimval_ Lolol 😂 He didn't know. He supposed to have seen actresses there. Na Saheed Osupa dey lead dem

JiokoBlock profil fotoğrafı
JiokoBlock1 ay önce

@AyoOloriEbi 🤦‍♂️🤦‍♂️🤐🤐

Best Drive Motors Nigeria Limited profil fotoğrafı
Best Drive Motors Nigeria Limited1 ay önce

@AyoOloriEbi No worries bro We move Happy Sunday

JiokoBlock profil fotoğrafı
JiokoBlock1 ay önce

@AyoOloriEbi 🙌

Dotkom🥶 profil fotoğrafı
Dotkom🥶1 ay önce

And all of them get nyash

Esther Brown profil fotoğrafı
Esther Brown1 ay önce

Abeg oh na osun elections I Dey wait for oh no go give me nightmares abeg 😂

Mister Lẹkki Ọmọluabi profil fotoğrafı
Mister Lẹkki Ọmọluabi1 ay önce

Holy holy holy Witches✊🏻 Dudu ati pupa n jo fun funfun ni abẹ igi Iroko. This video depicts the Cycle of life🙌🏻

Red Lion profil fotoğrafı
Red Lion1 ay önce

You actually posted this in the middle of the night 🤣🤣🤣🤣… I for no sleep again

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣

Sony🤎 profil fotoğrafı
Sony🤎1 ay önce

why you carry our video for meeting yesterday 😒

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

My supreme leader, i am sorry. 🙌

Sony🤎 profil fotoğrafı
Sony🤎1 ay önce

we go discuss your matter for meeting today

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

Edakun fa. 🙏🏻

Omoiyanurse profil fotoğrafı
Omoiyanurse1 ay önce

Who carry phone and ring light come meeting again

TimTim the 🐐 profil fotoğrafı
TimTim the 🐐1 ay önce

Be like say I dey hear OTA 😳

Tubigg Davies profil fotoğrafı
Tubigg Davies1 ay önce

This one dey bandits dey roam everywhere

Omole Adeola Rotimi profil fotoğrafı
Omole Adeola Rotimi1 ay önce

Oh Baba you be Werey aswear

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Chillbox profil fotoğrafı
Chillbox1 ay önce

Imagine Asake or Seyi Vibez jump on this beat with a fast tempo. Make Alhaji Saheed dey drop chorus dey go like this. Person fit dance kill himself!

Freeman profil fotoğrafı
Freeman1 ay önce

Real witches don't be deceived always pray, especially when you're living in southern states

Danny boi profil fotoğrafı
Danny boi1 ay önce

Una get power Na him country be like this God punish una

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

God punish you too. Omo were

Dipo profil fotoğrafı
Dipo1 ay önce

Witches don’t exist or maybe they are now extinct because if witches truly existed in 2026, one Gen-Z baddie content creator witch go don do snap or TikTok for coven because that would be premium content. No witches anywhere!

MERLIN!! profil fotoğrafı
MERLIN!!1 ay önce

Them dey protect their vote?

AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata) profil fotoğrafı
AYO 🇳🇬 (Olórí Ẹbi Bàbá Bukaata)1 ay önce

Na so

Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬 profil fotoğrafı
Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬1 ay önce

We dey here..

AGBAGBA profil fotoğrafı
AGBAGBA1 ay önce

E pain me as I no see this video download. I for use am traumatize my wife

Pace innovations profil fotoğrafı
Pace innovations1 ay önce

Why them dey always reference Ado for this kind settings

Tundey Bakre profil fotoğrafı
Tundey Bakre1 ay önce

Awon iya mi 🐦 🐦 🐦 🐦‍⬛ 🦜 🦚 🐦 🐦‍⬛ 🦜 🦚 🪶 🦢 awon eiye bagebage

noname profil fotoğrafı
noname1 ay önce

I just dey enter from meeting now

st. tope profil fotoğrafı
st. tope1 ay önce

Mayfair Witches

Danbaba profil fotoğrafı
Danbaba1 ay önce

@iamFawilous why you no come meeting yesterday? You miss o, better gbedu dey

Dori babe 😍 💕 profil fotoğrafı
Dori babe 😍 💕1 ay önce

You should be worshiping him

Emmanuel profil fotoğrafı
Emmanuel1 ay önce

Them get nyash that the beautiful tin

Soft Angel profil fotoğrafı
Soft Angel1 ay önce

Hope say na movie shoot

Ovie OkêhOghèné Okiemute profil fotoğrafı
Ovie OkêhOghèné Okiemute1 ay önce

Witch wey get yansh

Paul profil fotoğrafı
Paul1 ay önce

What is going on here

John Laz Esq. profil fotoğrafı
John Laz Esq.1 ay önce

What’s the name of the movie?

Baba Gaddafi profil fotoğrafı
Baba Gaddafi1 ay önce

@seyfunmi E wo kaka awon eleye

MM. profil fotoğrafı
MM.1 ay önce

Fvck, I missed meeting today🥹🦉

Universe profil fotoğrafı
Universe1 ay önce

Make them book you for this show and you no come as a musician 😂

ADUFE profil fotoğrafı
ADUFE1 ay önce

Is this like a film production shit or actual mothers are in towns

Adeyinka Ayekooto profil fotoğrafı
Adeyinka Ayekooto1 ay önce

Celebrating Adeleke win.

Benzer Videolar

The Dragon is Awake
0:38

Sensitive content

The Dragon is Awake

0HOUR1

39,856 görüntüleme • 7 ay önce