Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who is humble is different from who life humble

344,962 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля ™️OBA RE-TWEET™️✌️
™️OBA RE-TWEET™️✌️6 дней назад

From Ó to È 😂😂😂 life go humble you 😂

Фото профиля Huncho Ricch
Huncho Ricch6 дней назад

Tobi with his devilish smile 😅

Фото профиля CarterrChase
CarterrChase6 дней назад

😂 oke wire

Фото профиля cokeboi🦅🦅
cokeboi🦅🦅6 дней назад

As the neck Cuban dey reduce yearly u go know say life don dey humble am

Фото профиля EmmeDiq SHAKITI BOBO💯
EmmeDiq SHAKITI BOBO💯6 дней назад

Omo I pray mk them those niggas live long to see who them dey follow do competiii 💯

Фото профиля blues for life 💙💙💙
blues for life 💙💙💙6 дней назад

People wey dey give am backup then no show when he dey abeg ooo nah only am face him palava 😹😹 life go humble you of you no humble yourself

Фото профиля Notorious Hurstler😛😍😎😎🎧🙍🏽‍♂️❤️😎☠️☠️☠️
Notorious Hurstler😛😍😎😎🎧🙍🏽‍♂️❤️😎☠️☠️☠️6 дней назад

Oloriburuku apa omo😂😂😂

Фото профиля S9OL
S9OL6 дней назад

Enu werey ti gbe 😂

Фото профиля Ādèmọ́lá_Ọ́lùyá
Ādèmọ́lá_Ọ́lùyá6 дней назад

Make he sell gold teeth now abi na birth mark

Фото профиля AFRICA FACT FILES
AFRICA FACT FILES6 дней назад

Oke wiree🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Dammie Usability🚀
Dammie Usability🚀6 дней назад

Oke wire Dom dey loyal

Фото профиля Tunde Ibitoye 🧡
Tunde Ibitoye 🧡6 дней назад

Your papa no go loyal kẹ 😂🫵🏿

Фото профиля KING JET
KING JET6 дней назад

The not this year, it was early last year, e don humble since 2024/2025 . E no get anything before na mouth and fake life e get 😂. But e trend wella then. He lossguard himself big time

Фото профиля Pharzyy
Pharzyy6 дней назад

Moti loyal💀

Фото профиля paparazzi_99
paparazzi_996 дней назад

O loyal ke 😂

Фото профиля cokeboi🦅🦅
cokeboi🦅🦅6 дней назад

Alot of guys like this on tiktok if n9t for this post omo I don forget this one wire o

Фото профиля LΔΠRΣ 🦉
LΔΠRΣ 🦉6 дней назад

Tf 🫣

Фото профиля Wealthmoney 03
Wealthmoney 036 дней назад

Big up to the guys for every corner wy dey make the money in dollars

Фото профиля Sultan
Sultan6 дней назад

Hmmmnnn Very deep

Фото профиля 🧨BiG SMART🔰🥷🖤
🧨BiG SMART🔰🥷🖤6 дней назад

Oni loyal keh 😅😅

Фото профиля Big__Mind
Big__Mind6 дней назад

From rich to poor 😂😂😂

Фото профиля OMO balogun$
OMO balogun$6 дней назад

Loyalty lo shey koko😂

Фото профиля Ziko
Ziko6 дней назад

@7eeHH 😂😂😂😂

Фото профиля ۝L⩜⃝MIDE ❦⛧⃝🗽󱢏󱢏
۝L⩜⃝MIDE ❦⛧⃝🗽󱢏󱢏6 дней назад

Just allow the werey see money thief again

Фото профиля Kay
Kay6 дней назад

That was fast

Фото профиля Horlammyjr Cfc
Horlammyjr Cfc6 дней назад

O de jaye gan nigba yen o 😩

Фото профиля Chez
Chez6 дней назад

lol

Фото профиля Owolabi Idris
Owolabi Idris6 дней назад

lol

Фото профиля Ozume Ozidongo
Ozume Ozidongo6 дней назад

Lol

Фото профиля Deribb
Deribb6 дней назад

😂

Фото профиля Don JH 🌕
Don JH 🌕6 дней назад

Your papa, you no go loyal ke !!!!!

Похожие видео