Loading video...
Video Failed to Load
Who is spoiling who? ๐
11 Comments

Lollybee๐1 year ago
This happens in real life tbvh. The father doesnโt even know her daughter bad pass who he dey tell make she avoids

Enriched1 year ago
He no even know ๐

Solar Heavy1 year ago
whoa have you heard this yet?

SAMCHIMEREZE ๐1 year ago
See the pikin wey her papa dey protect

Enriched1 year ago
๐

Dr Toolz โ๏ธ1 year ago
Lol how this small girl take sabi all these things?

Enriched1 year ago
I tire oo ๐

GODSON1 year ago
Which kind greetings be odogwu please?

Oba of Lagos ๐ (OON)1 year ago
Odogwu please ๐

sholay๐1 year ago
So who is the good girl now๐๐ Your pikin wey don ja pass the normal street girl

Enriched1 year ago
I swear ๐
