Loading video...
Video Failed to Load
Who is this guy?๐๐๐คฃ
282,511 views โข 23 hours ago โขvia X (Twitter)
30 Comments

Nahh see me rolling, he is so so funny o

๐๐๐ Omo Ochacho effect , see as he resemble odumodu black

This guy needs to be locked Wetin be this abeg ๐คง๐

No be lie I swear ๐๐๐ poverty no good at all, try to escape it .

Shey him buy this gloves and outfit dey wait this opportunity๐คฃ๐คฃ

@Crypto_Falid Wali naija we mad gan โฆ we go too promote this boy , even some people wey dy bant sef dy use style dy promote am

@funksbabyy Person wey dem suppose tie down beat am join ๐

You don see who hustle pass you ๐

this one nver ready collect gig๐

Any Father who take his children's serious his a good man ๐

lol ๐. Nah only normal for this country

Ochacho nah national cake ๐, he go reach everybody ๐๐

Anything for 0โs๐ญ

Your fellow Ochacho money hustler ๐๐๐

Last, last na everybody go chop breakfast ๐คฃ๐คฃ

U go learn new thing today......

Make dem check up on this guy abeg ๐๐

You Dey play Iceking ochacho doingz ๐

Make the man start de pay first Una go see worst ๐

@Vibesznnz This guy name suppose be top of the list

He nor do kingdom dance ke? ๐

Ochacho update

Ochacho effect ๐

Feels good to be a Nigerian ๐

๐๐๐๐

๐

Money must be made guy๐

Everybody want ochacho money nah

Ochacho money go reach everybody ๐

๐
