Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who is this guy?😂😂🤣
282,511 görüntüleme • 23 saat önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Nahh see me rolling, he is so so funny o

😂😂😂 Omo Ochacho effect , see as he resemble odumodu black

This guy needs to be locked Wetin be this abeg 🤧💔

No be lie I swear 😂😂😂 poverty no good at all, try to escape it .

Shey him buy this gloves and outfit dey wait this opportunity🤣🤣

@Crypto_Falid Wali naija we mad gan … we go too promote this boy , even some people wey dy bant sef dy use style dy promote am

@funksbabyy Person wey dem suppose tie down beat am join 😂

You don see who hustle pass you 😂

this one nver ready collect gig😂

Any Father who take his children's serious his a good man 😎

lol 😂. Nah only normal for this country

Ochacho nah national cake 🎂, he go reach everybody 😂😂

Anything for 0’s😭

Your fellow Ochacho money hustler 😂😂😂

Last, last na everybody go chop breakfast 🤣🤣

U go learn new thing today......

Make dem check up on this guy abeg 😂😂

You Dey play Iceking ochacho doingz 😅

Make the man start de pay first Una go see worst 😂

@Vibesznnz This guy name suppose be top of the list

He nor do kingdom dance ke? 😂

Ochacho update

Ochacho effect 😂

Feels good to be a Nigerian 😂

😂😂😂😂

😂

Money must be made guy😂

Everybody want ochacho money nah

Ochacho money go reach everybody 😂

😂
