Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who is this guy😳 we dey sleep on eastern rappers ohh!!
115,918 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Twenty-23 yıl önce
No be small money u collect for pr

Enugu No.1 tested and trusted Errand Runner3 yıl önce
Hugo p Aguero bad too, love their joint Ep And that moec dey give mad chorus and hook

Valentine3 yıl önce
This guy good, na my course mates

Not2bad3 yıl önce
Sleeping on this one as well 🚶🚶💯💯🔥🔥

EMIR OF ABUJA3 yıl önce
E dey since na now you collect your pay cut 😂

Lab Boy3 yıl önce
My own be say nah only OKITE I hear for there, anything wey Dem dey talk again no concern me🤦

chukwuemeka3 yıl önce
@Hugop0421 onye rep

Olumide3 yıl önce
Hugo p his actually big in the east he needs more recognition tho

Milly™🦅3 yıl önce
Hugo p is the name💙nwoke adironma

IDAN 🧔🏿♂️3 yıl önce
The One On White Spec Is Very Good Aguero Banks Is His Name . Check Him Out
Benzer Videolar
This boy recorded this video at 1am guy…. E no Dey sleep😭😂
Oyindamola🙄
180,754 görüntüleme • 4 ay önce
