Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who is this man?๐คฃ
107,578 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Na my role model be this if I wan get married ๐๐๐ No dulling, we will be doing the dishing together ๐๐๐

Kosi won gbebo mo Let go there laiye see sin ๐คฃ๐คฃ

I cooked rice and steel also friend plantain join, I called my wife Oya when u don dish our food out okayโฆ to my suprise she packed almost all the dodo ni sha! Let assume I didnโt cook the food she still doesnโt have the right to take more than me o!

Fact o,na one of d thing my papa teach me be this ๐ no go die or suffer ur self cus of a woman,if u die btw 2 weeks she dan move on dem go still help u f am sef

Na me Dey cook my food iyalaya anybody.๐

The guy just dey drop proverbs ontop say he wan hustle rice and meat for himself b4 him wife kolobi am

Everytime my baby brother cooked yam with egg sauce, I've always noticed something weird. Until one day I went to the kitchen & saw the amount of egg prepared & the qty I was given...ontop my kitchen o, my eggs and yam wey I bought with my money ooo. I change it for am๐๐๐ ๐

kuku carry the pot....

Won gbe bo keh omo โ Let go there ni ooo โ

โSanwo-olu gan o sanwo Ekoโ๐ญ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
