Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

107,578 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

Babatunde not Tunde's Father's profile picture
Babatunde not Tunde's Father1 year ago

Na my role model be this if I wan get married ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ No dulling, we will be doing the dishing together ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

MARJESTY_MEDIA ๐ŸŒŽ's profile picture
MARJESTY_MEDIA ๐ŸŒŽ1 year ago

Kosi won gbebo mo Let go there laiye see sin ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Ejalonibu ๐Ÿ  ๐ŸŒŠ โ˜ฎ๏ธ's profile picture
Ejalonibu ๐Ÿ  ๐ŸŒŠ โ˜ฎ๏ธ1 year ago

I cooked rice and steel also friend plantain join, I called my wife Oya when u don dish our food out okayโ€ฆ to my suprise she packed almost all the dodo ni sha! Let assume I didnโ€™t cook the food she still doesnโ€™t have the right to take more than me o!

AYOMIDE ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡บ's profile picture
AYOMIDE ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡บ1 year ago

Fact o,na one of d thing my papa teach me be this ๐Ÿ˜… no go die or suffer ur self cus of a woman,if u die btw 2 weeks she dan move on dem go still help u f am sef

African Demon's profile picture
African Demon1 year ago

Na me Dey cook my food iyalaya anybody.๐Ÿ˜‚

Ayomii's profile picture
Ayomii1 year ago

The guy just dey drop proverbs ontop say he wan hustle rice and meat for himself b4 him wife kolobi am

Maximus's profile picture
Maximus1 year ago

Everytime my baby brother cooked yam with egg sauce, I've always noticed something weird. Until one day I went to the kitchen & saw the amount of egg prepared & the qty I was given...ontop my kitchen o, my eggs and yam wey I bought with my money ooo. I change it for am๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Olaferanmi's profile picture
Olaferanmi1 year ago

kuku carry the pot....

Kulseggy7's profile picture
Kulseggy71 year ago

Won gbe bo keh omo โŒ Let go there ni ooo โœ…

Balogun Mustapha's profile picture
Balogun Mustapha1 year ago

โ€œSanwo-olu gan o sanwo Ekoโ€๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Related Videos