Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

107,578 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Babatunde not Tunde's Father
Babatunde not Tunde's Father1 год назад

Na my role model be this if I wan get married 😂😂😂 No dulling, we will be doing the dishing together 😂😂😂

Фото профиля MARJESTY_MEDIA 🌎
MARJESTY_MEDIA 🌎1 год назад

Kosi won gbebo mo Let go there laiye see sin 🤣🤣

Фото профиля Ejalonibu 🐠 🌊 ☮️
Ejalonibu 🐠 🌊 ☮️1 год назад

I cooked rice and steel also friend plantain join, I called my wife Oya when u don dish our food out okay… to my suprise she packed almost all the dodo ni sha! Let assume I didn’t cook the food she still doesn’t have the right to take more than me o!

Фото профиля AYOMIDE 🇳🇬🇨🇦🇦🇺
AYOMIDE 🇳🇬🇨🇦🇦🇺1 год назад

Fact o,na one of d thing my papa teach me be this 😅 no go die or suffer ur self cus of a woman,if u die btw 2 weeks she dan move on dem go still help u f am sef

Фото профиля African Demon
African Demon1 год назад

Na me Dey cook my food iyalaya anybody.😂

Фото профиля Ayomii
Ayomii1 год назад

The guy just dey drop proverbs ontop say he wan hustle rice and meat for himself b4 him wife kolobi am

Фото профиля Maximus
Maximus1 год назад

Everytime my baby brother cooked yam with egg sauce, I've always noticed something weird. Until one day I went to the kitchen & saw the amount of egg prepared & the qty I was given...ontop my kitchen o, my eggs and yam wey I bought with my money ooo. I change it for am😀😀😅😅

Фото профиля Olaferanmi
Olaferanmi1 год назад

kuku carry the pot....

Фото профиля Kulseggy7
Kulseggy71 год назад

Won gbe bo keh omo ❌ Let go there ni ooo ✅

Фото профиля Balogun Mustapha
Balogun Mustapha1 год назад

“Sanwo-olu gan o sanwo Eko”😭😂🤣🤣🤣

Похожие видео