Loading video...
Video Failed to Load
Who is your winner?
269,101 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

If dem never lodge one person mama this challenge no go stop

That woman in the first frame should be protected at all cost

Give it to mumber3

Uzochukwu do finish come shake nyash for us,😄

A come even wiggle join 😩 if them never nack one person mama una no go stop this nonsense Challenge 🤦🏽♂️

I personally find this challenge disrespectful. I can't imagine my mum doing this. How can an old woman wear that kind of cloth and be shaking her nyash, where's the respect in that. Stop setting your parents up for insults please.

After this video, their husband go knack wetin no good

Until dem give one person mama belle before dis trend go trend globally 😂😂😂

These girls want make their papa lose their mama very soon

That Mummy C don go born gangster... 😅🤣😂


