Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Who know these girls?

154,360 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

F I R S T U S profil fotoğrafı
F I R S T U S1 ay önce

Who be this guy sef? Which kind yeye video be this? You help girls come back Nigeria does that mean you own their lives? Na u wan tell them wetin dem go do? Which kind adult be this sef?

Call Ma Name profil fotoğrafı
Call Ma Name1 ay önce

Bro no be ur sisters be that💯 lol you dey whyne us 😂😂 3 of una na same parents nothing u fit tell me

👀 no evil, 👂no evil, 🗣️ no evil 👹👹 profil fotoğrafı
👀 no evil, 👂no evil, 🗣️ no evil 👹👹1 ay önce

Will the man swear that he did not try to 4k them ? Abi you think say women are stupid ? A girl knows when you want to help them simply because you want to 4k them! And immediately they find out your intention, they will used the opportunity and milk you so bad! No woman deserve any help! A woman will deliberately live a wayward life, and she believe in her mind, no matter what, one useless guy will come from nowhere to marry them off! And the funniest part, it always work for most of them !!

Hodo Ernest profil fotoğrafı
Hodo Ernest1 ay önce

We wey dey Nigeria here dey suffer, we done see person wey help us, na woman you go go help because of toto, now you come dey vent give us here, you never see anything

Chibuzor profil fotoğrafı
Chibuzor1 ay önce

Any help wey you render Ashawo na waste of effort.

Adole profil fotoğrafı
Adole1 ay önce

That one wey dey left side resemble the guy well well, look their nose

Mazi Chi profil fotoğrafı
Mazi Chi1 ay önce

All this girls knows what they are going to do in abroad, they are already prostituting in Nigeria before going for upgrade just that what they expect is not normally what they see

Okonkwo Nnamdi profil fotoğrafı
Okonkwo Nnamdi1 ay önce

They should sue you..... You're very stupid for violating their privacy. Can you imagine this he-goat. ewu-mali..

sofaPREDICT.com🏀⚽️🎾💰💰 profil fotoğrafı
sofaPREDICT.com🏀⚽️🎾💰💰1 ay önce

Baba, you don help them. Was he doing it so they can come and personally greet him? Are they kids?

Kwudi Rene - Still Becoming! profil fotoğrafı
Kwudi Rene - Still Becoming!1 ay önce

They didn’t commit a crime.

Edo Majority Leader profil fotoğrafı
Edo Majority Leader1 ay önce

If na man cry for help una go hlp am Ogun lyrical al of you

Chika profil fotoğrafı
Chika1 ay önce

Make God punish the helper and you wey dey announce am

Dat_Irregular_EdoGuy profil fotoğrafı
Dat_Irregular_EdoGuy1 ay önce

They remind me of these guys.

SLEVY profil fotoğrafı
SLEVY1 ay önce

Well, the 3 of una look like siblings.

FireceFidel & Agu’s LTD profil fotoğrafı
FireceFidel & Agu’s LTD1 ay önce

You men, you men, are the sole responsible of the life’s your women are living. The country is very hard for everybody, talk more of women. You, men should match out coming election and make sure APC pack and leave Govt office, so that a New Nigeria Can come Possibly

DRE INK HOUSE profil fotoğrafı
DRE INK HOUSE1 ay önce

For 350k???????????

True media profil fotoğrafı
True media1 ay önce

Una Dey try o empower ashawo 😂😂😂

Me profil fotoğrafı
Me1 ay önce

Write statement and visit police for what?

Chimaobi Okoroafor profil fotoğrafı
Chimaobi Okoroafor1 ay önce

Na the guy wey help them I blame, in 2026 u still think women need saving. They all know what they’re doing, u’ll be a fool to fall for their manipulation

Oghenerukevwe profil fotoğrafı
Oghenerukevwe1 ay önce

Na 2026 u wan help woman

Huncho Ricch profil fotoğrafı
Huncho Ricch1 ay önce

Dem no dey help ashawo nah

Michæl Peddi profil fotoğrafı
Michæl Peddi1 ay önce

Most girls are dummies

Wealthyomas profil fotoğrafı
Wealthyomas1 ay önce

Oga close ur mouth

Unclewilz profil fotoğrafı
Unclewilz1 ay önce

So, what's the crime here?

NSIKAK BENJAMIN SMITH profil fotoğrafı
NSIKAK BENJAMIN SMITH1 ay önce

Them no try at all

Mikey🐺 profil fotoğrafı
Mikey🐺1 ay önce

Them dey help naija women 😂 Leave them ooo

OTP profil fotoğrafı
OTP1 ay önce

Bobo no case as long as say them no steal and appreciation can be done on phone except say una want another thing from the girls.

Babalola Abolaji # profil fotoğrafı
Babalola Abolaji #1 ay önce

They know what they are going to do

ALOZIE_MUFC profil fotoğrafı
ALOZIE_MUFC1 ay önce

Very stupid video. What crime did they commit that they have to report themselves at Makurdi?

Dominic Microsoft Certified Trainer profil fotoğrafı
Dominic Microsoft Certified Trainer1 ay önce

350k to start which business 😩😩😩 For inside tinubu regime?

Engr Aniedu Lloyd profil fotoğrafı
Engr Aniedu Lloyd1 ay önce

Go greet the person Abi make he go chop his share? Abeg let them be. Shey he has succeeded in bringing them back, thank God for him. Let them be!!