Loading video...
Video Failed to Load
who made this? 😂😂😂😂
9 Comments

🦋still pretty1 year ago
naso dem go whine am till he retire😭🤣

FIAXCO 🦅1 year ago
🤣 a part of me felt sorry for the Davido in this video.

Easy Way1 year ago
If Davido can recreate, I will deactivate

Severin 🦅1 year ago
Guy Abeg no kill me. my belle dey pain me like this damn!!! 🤣🤣😆

Àzor Àhai🪬1 year ago
Òmò I thank my God say Wizkid win Grammy o, if not…. All these 30 BG’s for tell me say Grammy award na from Heaven dem they bring am 😂

OTG1 year ago
Na only davido drag the plate to drink garri, aseju😂💔 Same way he flew the whole 30bg to US just for nomination wey he no later win 😂💔

Samuel Chiemerie1 year ago
Na repost I do and I like am 😂😂

Zic1 year ago
Benny abeg na😂😂

KNG1 year ago
Osak wan enter plate😭😭😭
