正在加载视频...
视频加载失败
Who never experience am go think say e end for content.😅
338,366 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)
50 条评论

na the first time i dey watch this video complete😂😭

Na my doings

But na him been dey advise the guy against cultism before he come see money 😂

Money is everything

So na the full video be this 🤣🤣🤣 after the guy don tell you how them take throw him friend overboard, you still wan put am for cult 😂

Noth concern am

@BigmoGame So na the full video be this 😂😂

@BigmoGame Yes

😂😂😂 Bini language sweet oh! Laugh wan wound me. No be force to join na!

Easy

person go jail, you still collect from am.

Na office

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 U go enter buy force.

For sure na him price

We nor Dey kill person them nor Dey kill us except say u loose guard Make God help all of us

Ot

First time seeing the full video 😂😂😂

Wa d half

Na so dem go turn am to office for monthly payment 😂

Exactly o

Had same experience when I gave 20k to some men in Choba rivers state

🤣🤣

First time seeing the full video, it even cracks me up the more 😂😂😂😂😭😭

This is the complete video 😅😅

Enjoy it

I wn make una call natural make we knack am e get why

😂😂

I don finally watch the full video 🤣🤣🤣

Congratulations

😂😂

I miss benin sha. Ekosodin too sweet!!!

Go home

Nothing Dey hase

@Okechukwu_odd lol where you con migrate go

@Okechukwu_odd Chief. I go pursue daily bread

first time me seeing the first video

😂😂

As a sakponba Road born and bred.. this is 110 percent Accurate.. 052 no be jokes . Benin guy to know say all the terms accurate die . 😂 What a way of life . But no regrets.

“In the ancient city of Benin, the kingdom suffereth violence with the white men, and violent men like asoro, oba karaye oba isiagbo taketh it by force” this guy na system man 🤣🤣😂

This one na true life story ooo, all you have to do is just stay on your ground because they will start hailing you and begging you to join, please don’t join oooo

LOL.. Him don open office for him head 😆 The Jew no even de understand wetin de sup.

Dem almost put my guy for cult say he help person talk to Customs make Dem no collect em car😂😂😂

True true na like this e dey happen. Ekosodin gave me an experience 😂😂😂 I buy one crate of beer, I no know say I don go sign wetin I no suppose sign 😭

Nor be skit ooo normal lifestyle for edo 😂 Dem dey force men to join 😂

Na last week them confirm me o

The day you nack, na that day your nightmare begins. Stay Jew for you to sleep in peace

Who send am to press something fr system man 😀

Him wan show love na

So this is the full video😀😀😀

Wa d half wa all of una watch
相关视频
Sensitive content
Ade say her nvdes never cast yet but e go soon cast if she no press money for person way get am cause she no go press shi shi🙆♂️😂💔
Beri🌚
158,990 次观看 • 1 个月前
