Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who price go pay oooo 😂😂😂😂
99,244 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

We shouldn’t encourage money worship…

Why always you baba ibeji 😂

E sure me say no be like this e dey for reality cos if he actually exhibit this kinda behavior for real life dem go don kpai am

Baba beji let your neighbors breathe for this compound na 😂😂😂😂

Dem for don kidnap una but una papa no get money hmm 😭😂

Maturity is realizing that the truth is bitter 😭

So dem no suppose laugh or correct who get money Na this gutter mentality make the country no fit ever move forward

I hope you are not like this in reality

E reach time to sleep una de go work😭

Guy you need to be stopped

U no fit Dey live for this kind compound make u no wacko!

How is this even funny sef🙄😏

@WizzyMan999 😭

This guy don comot hand for heavenly race...... 🙄 🤔

It’s time dem supoose mail baba Ibeji 🤣

After everything, you sef follow stay the compound with people wey you dey criticize. Funny boy

Ara nkan everybody

Guy🤣🤣

Para wa o🤣🤣

I love dis video because of my guy wey dey there....

This guy you de give me joy

😂😂😂😂

Baba beji you self don make am ?… 😂 with all this your abuse all this years you never still make am or change at least me dem see say you better pass them na only to abuse you sabi 😂

@xdownloaderbot download this

Dz guy get bad mouth

Time to sleep una dey go work 😭😪😂😂

Them go soon beat you😂😂😂

Everyone dey collect Everytime 😭😭😭

This guy na another mad man 🤣

😂😂😂😂😂😂

😭😭😭

Chaiiii 😆 🤣 😂

🤔🤫🤭🤪
