Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who price go pay oooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

99,244 Aufrufe โ€ข vor 10 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Ezike-Oba
Ezike-Obavor 10 Monaten

We shouldnโ€™t encourage money worshipโ€ฆ

Profilbild von Shegzy slim
Shegzy slimvor 10 Monaten

Why always you baba ibeji ๐Ÿ˜‚

Profilbild von THE BOY WITH MANY DREAMS๐ŸŒ›
THE BOY WITH MANY DREAMS๐ŸŒ›vor 10 Monaten

E sure me say no be like this e dey for reality cos if he actually exhibit this kinda behavior for real life dem go don kpai am

Profilbild von OGHENETEGZI โœช
OGHENETEGZI โœชvor 10 Monaten

Baba beji let your neighbors breathe for this compound na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Popularity
Popularityvor 10 Monaten

Dem for don kidnap una but una papa no get money hmm ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐“๐Ž๐๐ˆ
๐“๐Ž๐๐ˆvor 10 Monaten

Maturity is realizing that the truth is bitter ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Seรฑor presidente
Seรฑor presidentevor 10 Monaten

So dem no suppose laugh or correct who get money Na this gutter mentality make the country no fit ever move forward

Profilbild von Opeyemi๐Ÿ’™
Opeyemi๐Ÿ’™vor 10 Monaten

I hope you are not like this in reality

Profilbild von FAVOUR (CG)
FAVOUR (CG)vor 10 Monaten

E reach time to sleep una de go work๐Ÿ˜ญ

Profilbild von EHIS not Emmanuel ๐Ÿ“ธ
EHIS not Emmanuel ๐Ÿ“ธvor 10 Monaten

Guy you need to be stopped

Profilbild von PappiYolo...
PappiYolo...vor 10 Monaten

U no fit Dey live for this kind compound make u no wacko!

Profilbild von ๐Ÿค–R0B0B0UYโ™‰ThAโ˜ฎ๏ธHumAnG0D๐Ÿ‘ฝ
๐Ÿค–R0B0B0UYโ™‰ThAโ˜ฎ๏ธHumAnG0D๐Ÿ‘ฝvor 10 Monaten

How is this even funny sef๐Ÿ™„๐Ÿ˜

Profilbild von Kritish Junior
Kritish Juniorvor 10 Monaten

@WizzyMan999 ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Snay Mojito ๐Ÿ’™๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง
Snay Mojito ๐Ÿ’™๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡งvor 10 Monaten

This guy don comot hand for heavenly race...... ๐Ÿ™„ ๐Ÿค”

Profilbild von Survival of the fittest
Survival of the fittestvor 10 Monaten

Itโ€™s time dem supoose mail baba Ibeji ๐Ÿคฃ

Profilbild von Wayne
Waynevor 10 Monaten

After everything, you sef follow stay the compound with people wey you dey criticize. Funny boy

Profilbild von EASYBOI OF NIGERIA๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ•Š๏ธ๐ŸŽ 
EASYBOI OF NIGERIA๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ•Š๏ธ๐ŸŽ vor 10 Monaten

Ara nkan everybody

Profilbild von ๐™ฟ ๐™ด ๐™บ ๐™ฐ ๐šˆ
๐™ฟ ๐™ด ๐™บ ๐™ฐ ๐šˆvor 10 Monaten

Guy๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Ogun NM
Ogun NMvor 10 Monaten

Para wa o๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Babatunde Akeem
Babatunde Akeemvor 10 Monaten

I love dis video because of my guy wey dey there....

Profilbild von Joao Pedro CFC
Joao Pedro CFCvor 10 Monaten

This guy you de give me joy

Profilbild von Bร˜SS FRรˆSH ๐Ÿ’›
Bร˜SS FRรˆSH ๐Ÿ’›vor 10 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von The i_flex Guy
The i_flex Guyvor 10 Monaten

Baba beji you self don make am ?โ€ฆ ๐Ÿ˜‚ with all this your abuse all this years you never still make am or change at least me dem see say you better pass them na only to abuse you sabi ๐Ÿ˜‚

Profilbild von IZZY.
IZZY.vor 10 Monaten

@xdownloaderbot download this

Profilbild von Olawale eniola UI/UX
Olawale eniola UI/UXvor 10 Monaten

Dz guy get bad mouth

Profilbild von ONDOMA ADOGA
ONDOMA ADOGAvor 10 Monaten

Time to sleep una dey go work ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ช๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Divine
Divinevor 10 Monaten

Them go soon beat you๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von BIG VAL๐Ÿค‘๐Ÿ’™
BIG VAL๐Ÿค‘๐Ÿ’™vor 10 Monaten

Everyone dey collect Everytime ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Tony ๐ŸŸ
Tony ๐ŸŸvor 10 Monaten

This guy na another mad man ๐Ÿคฃ

Profilbild von Oba Of X
Oba Of Xvor 10 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von minister of love
minister of lovevor 10 Monaten

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von T. BREZZY ๐Ÿ’ธ๐Ÿ‘‘
T. BREZZY ๐Ÿ’ธ๐Ÿ‘‘vor 10 Monaten

Chaiiii ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Isaac adjokatse Kweku
Isaac adjokatse Kwekuvor 10 Monaten

๐Ÿค”๐Ÿคซ๐Ÿคญ๐Ÿคช

ร„hnliche Videos