Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who price go pay oooo 😂😂😂😂

99,244 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Ezike-Oba
Ezike-Oba10 месяцев назад

We shouldn’t encourage money worship…

Фото профиля Shegzy slim
Shegzy slim10 месяцев назад

Why always you baba ibeji 😂

Фото профиля THE BOY WITH MANY DREAMS🌛
THE BOY WITH MANY DREAMS🌛10 месяцев назад

E sure me say no be like this e dey for reality cos if he actually exhibit this kinda behavior for real life dem go don kpai am

Фото профиля OGHENETEGZI ✪
OGHENETEGZI ✪10 месяцев назад

Baba beji let your neighbors breathe for this compound na 😂😂😂😂

Фото профиля Popularity
Popularity10 месяцев назад

Dem for don kidnap una but una papa no get money hmm 😭😂

Фото профиля 𝐓𝐎𝐁𝐈
𝐓𝐎𝐁𝐈10 месяцев назад

Maturity is realizing that the truth is bitter 😭

Фото профиля Señor presidente
Señor presidente10 месяцев назад

So dem no suppose laugh or correct who get money Na this gutter mentality make the country no fit ever move forward

Фото профиля Opeyemi💙
Opeyemi💙10 месяцев назад

I hope you are not like this in reality

Фото профиля FAVOUR (CG)
FAVOUR (CG)10 месяцев назад

E reach time to sleep una de go work😭

Фото профиля EHIS not Emmanuel 📸
EHIS not Emmanuel 📸10 месяцев назад

Guy you need to be stopped

Фото профиля PappiYolo...
PappiYolo...10 месяцев назад

U no fit Dey live for this kind compound make u no wacko!

Фото профиля 🤖R0B0B0UY♉ThA☮️HumAnG0D👽
🤖R0B0B0UY♉ThA☮️HumAnG0D👽10 месяцев назад

How is this even funny sef🙄😏

Фото профиля Kritish Junior
Kritish Junior10 месяцев назад

@WizzyMan999 😭

Фото профиля Snay Mojito 💙🇳🇬🇬🇧
Snay Mojito 💙🇳🇬🇬🇧10 месяцев назад

This guy don comot hand for heavenly race...... 🙄 🤔

Фото профиля Survival of the fittest
Survival of the fittest10 месяцев назад

It’s time dem supoose mail baba Ibeji 🤣

Фото профиля Wayne
Wayne10 месяцев назад

After everything, you sef follow stay the compound with people wey you dey criticize. Funny boy

Фото профиля EASYBOI OF NIGERIA🇳🇬🕊️🎠
EASYBOI OF NIGERIA🇳🇬🕊️🎠10 месяцев назад

Ara nkan everybody

Фото профиля 𝙿 𝙴 𝙺 𝙰 𝚈
𝙿 𝙴 𝙺 𝙰 𝚈10 месяцев назад

Guy🤣🤣

Фото профиля Ogun NM
Ogun NM10 месяцев назад

Para wa o🤣🤣

Фото профиля Babatunde Akeem
Babatunde Akeem10 месяцев назад

I love dis video because of my guy wey dey there....

Фото профиля Joao Pedro CFC
Joao Pedro CFC10 месяцев назад

This guy you de give me joy

Фото профиля BØSS FRÈSH 💛
BØSS FRÈSH 💛10 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля The i_flex Guy
The i_flex Guy10 месяцев назад

Baba beji you self don make am ?… 😂 with all this your abuse all this years you never still make am or change at least me dem see say you better pass them na only to abuse you sabi 😂

Фото профиля IZZY.
IZZY.10 месяцев назад

@xdownloaderbot download this

Фото профиля Olawale eniola UI/UX
Olawale eniola UI/UX10 месяцев назад

Dz guy get bad mouth

Фото профиля ONDOMA ADOGA
ONDOMA ADOGA10 месяцев назад

Time to sleep una dey go work 😭😪😂😂

Фото профиля Divine
Divine10 месяцев назад

Them go soon beat you😂😂😂

Фото профиля BIG VAL🤑💙
BIG VAL🤑💙10 месяцев назад

Everyone dey collect Everytime 😭😭😭

Фото профиля Tony 🍟
Tony 🍟10 месяцев назад

This guy na another mad man 🤣

Фото профиля Oba Of X
Oba Of X10 месяцев назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля minister of love
minister of love10 месяцев назад

😭😭😭

Фото профиля T. BREZZY 💸👑
T. BREZZY 💸👑10 месяцев назад

Chaiiii 😆 🤣 😂

Фото профиля Isaac adjokatse Kweku
Isaac adjokatse Kweku10 месяцев назад

🤔🤫🤭🤪

Похожие видео