正在加载视频...
视频加载失败
Who put Wizkid and Davido for studio?😭😂
144,309 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
37 条评论

“Who Dey breathe like me” 😭💔

Na only him sabi breathe 😂😂😂

Who did this? 😅😅

I really wan know😂

Even for this Ai generation Wizkid still killed it more

Even in Ai nah nonsense lyrics still dey comot from davido mouth

I go enter relationship the day wizkid and Davido release music together

Dunno when I burst out laughing... abwh who did this?!

This two can really make a magic if both put head together do music

Even for Ai Davido still know sabi sing 😌

wizshit & flopido are already in their No-Hit Era, no difference .... Now playing 0lodo uprising by dammy krane 🔥

Even na play make dem stop am oo😹 Make nobody stress Big wiz❤️

Una don carry am come X I feel say we agree say na TikTok e go end???

Na me do ham 😂

Una still use ai cook Osakpolo 😂

Dem go attack you🤣🤣

Wetin be dis abeg😂💔

At the end of the day na AI gi scatter this world

Davido this why we can't sing together 🤣🤣🤣 Omo Ai need to be stop

😹😹😹😹😹them supposed arrest the person aswear,which one it’s just a take

Nobody useless reach those boys wey just get access to free Ai tools😂😂😂😭

If Davido catch the person wey edit this video, na kirikiri

@cruiseprotocol The song sharp oo

Small wins count: getting out of bed, texting a friend, drinking water. Celebrate them.

Omo wetin be this? 😂😂

Who created this AI slop bullsh*t?

If there nor wan come together Ai go bring them together 😂

Davido no fit sing like dis for real life 😂

Shekpe abi nah Watin dem dey call am again 😂😂

Them don Sepe for you

Leave breathing for Davido 😂

There’s nothing you people can’t use this AI of a thing to do 😂😭

Davido no get level

Who dey breathe like me keh 😂😂😂

Gbam 😂

Davido no fit ever escape cooking.

@Habeebbalogun lol,
