Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who put Wizkid and Davido for studio?😭😂

144,309 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von EMA
EMAvor 2 Monaten

“Who Dey breathe like me” 😭💔

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 2 Monaten

Na only him sabi breathe 😂😂😂

Profilbild von MAPEMA
MAPEMAvor 2 Monaten

Who did this? 😅😅

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 2 Monaten

I really wan know😂

Profilbild von Joseph k🍾
Joseph k🍾vor 2 Monaten

Even for this Ai generation Wizkid still killed it more

Profilbild von Baami_Asake❤️‍🔥🦅
Baami_Asake❤️‍🔥🦅vor 2 Monaten

Even in Ai nah nonsense lyrics still dey comot from davido mouth

Profilbild von TOP DAWG 🦍
TOP DAWG 🦍vor 2 Monaten

I go enter relationship the day wizkid and Davido release music together

Profilbild von CallmeOla
CallmeOlavor 2 Monaten

Dunno when I burst out laughing... abwh who did this?!

Profilbild von Gapteeth✨
Gapteeth✨vor 2 Monaten

This two can really make a magic if both put head together do music

Profilbild von 🧌
🧌vor 2 Monaten

Even for Ai Davido still know sabi sing 😌

Profilbild von Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nstervor 2 Monaten

wizshit & flopido are already in their No-Hit Era, no difference .... Now playing 0lodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von Linda🌼
Linda🌼vor 2 Monaten

Even na play make dem stop am oo😹 Make nobody stress Big wiz❤️

Profilbild von Legacy
Legacyvor 2 Monaten

Una don carry am come X I feel say we agree say na TikTok e go end???

Profilbild von 𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎
𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎vor 2 Monaten

Na me do ham 😂

Profilbild von .
.vor 2 Monaten

Una still use ai cook Osakpolo 😂

Profilbild von 𝐕𝐚𝐫𝐭𝐢𝐜𝐨
𝐕𝐚𝐫𝐭𝐢𝐜𝐨vor 2 Monaten

Dem go attack you🤣🤣

Profilbild von KingTG Exchange🎖️
KingTG Exchange🎖️vor 2 Monaten

Wetin be dis abeg😂💔

Profilbild von Slimzy4real 🌹
Slimzy4real 🌹vor 2 Monaten

At the end of the day na AI gi scatter this world

Profilbild von Khalifa💨
Khalifa💨vor 2 Monaten

Davido this why we can't sing together 🤣🤣🤣 Omo Ai need to be stop

Profilbild von Sulucious
Suluciousvor 2 Monaten

😹😹😹😹😹them supposed arrest the person aswear,which one it’s just a take

Profilbild von Oluwatimileyin ✦ Brand Designer
Oluwatimileyin ✦ Brand Designervor 2 Monaten

Nobody useless reach those boys wey just get access to free Ai tools😂😂😂😭

Profilbild von Lastborn
Lastbornvor 2 Monaten

If Davido catch the person wey edit this video, na kirikiri

Profilbild von ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭
ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭vor 2 Monaten

@cruiseprotocol The song sharp oo

Profilbild von kvngwealth
kvngwealthvor 2 Monaten

Small wins count: getting out of bed, texting a friend, drinking water. Celebrate them.

Profilbild von XYC ‼️
XYC ‼️vor 2 Monaten

Omo wetin be this? 😂😂

Profilbild von Nitsuj
Nitsujvor 2 Monaten

Who created this AI slop bullsh*t?

Profilbild von god
godvor 2 Monaten

If there nor wan come together Ai go bring them together 😂

Profilbild von Irene ❤️🦅😎
Irene ❤️🦅😎vor 2 Monaten

Davido no fit sing like dis for real life 😂

Profilbild von ike chukwu ™️💫
ike chukwu ™️💫vor 2 Monaten

Shekpe abi nah Watin dem dey call am again 😂😂

Profilbild von Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)
Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)vor 2 Monaten

Them don Sepe for you

Profilbild von god
godvor 2 Monaten

Leave breathing for Davido 😂

Profilbild von Kwinkeji
Kwinkejivor 2 Monaten

There’s nothing you people can’t use this AI of a thing to do 😂😭

Profilbild von Friday❤️
Friday❤️vor 2 Monaten

Davido no get level

Profilbild von The goodbadgirl👅♥️
The goodbadgirl👅♥️vor 2 Monaten

Who dey breathe like me keh 😂😂😂

Profilbild von chinonso
chinonsovor 2 Monaten

Gbam 😂

Profilbild von MUFASA🦅🦍🦇⚓🎶 🐸💰
MUFASA🦅🦍🦇⚓🎶 🐸💰vor 2 Monaten

Davido no fit ever escape cooking.

Profilbild von Sapphire
Sapphirevor 2 Monaten

@Habeebbalogun lol,

Ähnliche Videos