Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Who put Wizkid and Davido for studio?😭😂

144,309 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

EMA profil fotoğrafı
EMA2 ay önce

“Who Dey breathe like me” 😭💔

DAMI FOREIGN🥶 profil fotoğrafı
DAMI FOREIGN🥶2 ay önce

Na only him sabi breathe 😂😂😂

MAPEMA profil fotoğrafı
MAPEMA2 ay önce

Who did this? 😅😅

DAMI FOREIGN🥶 profil fotoğrafı
DAMI FOREIGN🥶2 ay önce

I really wan know😂

Joseph k🍾 profil fotoğrafı
Joseph k🍾2 ay önce

Even for this Ai generation Wizkid still killed it more

Baami_Asake❤️‍🔥🦅 profil fotoğrafı
Baami_Asake❤️‍🔥🦅2 ay önce

Even in Ai nah nonsense lyrics still dey comot from davido mouth

TOP DAWG 🦍 profil fotoğrafı
TOP DAWG 🦍2 ay önce

I go enter relationship the day wizkid and Davido release music together

CallmeOla profil fotoğrafı
CallmeOla2 ay önce

Dunno when I burst out laughing... abwh who did this?!

Gapteeth✨ profil fotoğrafı
Gapteeth✨2 ay önce

This two can really make a magic if both put head together do music

🧌 profil fotoğrafı
🧌2 ay önce

Even for Ai Davido still know sabi sing 😌

Afrobeats M0nster profil fotoğrafı
Afrobeats M0nster2 ay önce

wizshit & flopido are already in their No-Hit Era, no difference .... Now playing 0lodo uprising by dammy krane 🔥

Linda🌼 profil fotoğrafı
Linda🌼2 ay önce

Even na play make dem stop am oo😹 Make nobody stress Big wiz❤️

Legacy profil fotoğrafı
Legacy2 ay önce

Una don carry am come X I feel say we agree say na TikTok e go end???

𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎 profil fotoğrafı
𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎2 ay önce

Na me do ham 😂

. profil fotoğrafı
.2 ay önce

Una still use ai cook Osakpolo 😂

𝐕𝐚𝐫𝐭𝐢𝐜𝐨 profil fotoğrafı
𝐕𝐚𝐫𝐭𝐢𝐜𝐨2 ay önce

Dem go attack you🤣🤣

KingTG Exchange🎖️ profil fotoğrafı
KingTG Exchange🎖️2 ay önce

Wetin be dis abeg😂💔

Slimzy4real 🌹 profil fotoğrafı
Slimzy4real 🌹2 ay önce

At the end of the day na AI gi scatter this world

Khalifa💨 profil fotoğrafı
Khalifa💨2 ay önce

Davido this why we can't sing together 🤣🤣🤣 Omo Ai need to be stop

Sulucious profil fotoğrafı
Sulucious2 ay önce

😹😹😹😹😹them supposed arrest the person aswear,which one it’s just a take

Oluwatimileyin ✦ Brand Designer profil fotoğrafı
Oluwatimileyin ✦ Brand Designer2 ay önce

Nobody useless reach those boys wey just get access to free Ai tools😂😂😂😭

Lastborn profil fotoğrafı
Lastborn2 ay önce

If Davido catch the person wey edit this video, na kirikiri

ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭ profil fotoğrafı
ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭2 ay önce

@cruiseprotocol The song sharp oo

kvngwealth profil fotoğrafı
kvngwealth2 ay önce

Small wins count: getting out of bed, texting a friend, drinking water. Celebrate them.

XYC ‼️ profil fotoğrafı
XYC ‼️2 ay önce

Omo wetin be this? 😂😂

Nitsuj profil fotoğrafı
Nitsuj2 ay önce

Who created this AI slop bullsh*t?

god profil fotoğrafı
god2 ay önce

If there nor wan come together Ai go bring them together 😂

Irene ❤️🦅😎 profil fotoğrafı
Irene ❤️🦅😎2 ay önce

Davido no fit sing like dis for real life 😂

ike chukwu ™️💫 profil fotoğrafı
ike chukwu ™️💫2 ay önce

Shekpe abi nah Watin dem dey call am again 😂😂

Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐) profil fotoğrafı
Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)2 ay önce

Them don Sepe for you

god profil fotoğrafı
god2 ay önce

Leave breathing for Davido 😂

Kwinkeji profil fotoğrafı
Kwinkeji2 ay önce

There’s nothing you people can’t use this AI of a thing to do 😂😭

Friday❤️ profil fotoğrafı
Friday❤️2 ay önce

Davido no get level

The goodbadgirl👅♥️ profil fotoğrafı
The goodbadgirl👅♥️2 ay önce

Who dey breathe like me keh 😂😂😂

chinonso profil fotoğrafı
chinonso2 ay önce

Gbam 😂

MUFASA🦅🦍🦇⚓🎶 🐸💰 profil fotoğrafı
MUFASA🦅🦍🦇⚓🎶 🐸💰2 ay önce

Davido no fit ever escape cooking.

Sapphire profil fotoğrafı
Sapphire2 ay önce

@Habeebbalogun lol,

Benzer Videolar